Grace of God
(HMC Studio)
Ye Ye Ye Ye
They call me luck son o
GoG sheybi na grace of God(na grace of God o)
Oh na na, yeah!
Ye! No forever champion life na turn by turn
No be I too perfect na grace of God
No matter the challenges I'll never stop
Cause I believe say I no go miss the bus
Moma wo Oko ola, moma ko ire wa'le
I promise mother moma mu oun'je wale
Everything on God oluwa lo'n shey
By his grace, I won't be disgraced
As I wake up in the morning (Na grace of God)
My sorrow don turn to joy (Na grace of God)
Omo elegu'n mi pada di eleran (Na grace of God)
Omo alakisa mi pada di alasho oh oh (Na grace of God)

Ye! Dear Lord!
I wanna thank you for everything in my life
You made all my wishes come into my hands
And anything I touch is bless
They want make I fall but na me dey carry first
I roll up January 1st to December 31st
Now they call my name luck son
Dem never know me before but
Jah blessing cover me
Maje ki Awon enemies ko ko'ba mi ye ye
No forever champion life na turn by turn

I remember those days wey I get just three trousers
I no get any choice but to do wash and wear
Ijo ti Ojo ba ro, inu'mi a baje
Cos there will be no sun ti'o ma ba mi gbe
Oh I don face many things o
I don see many things o
I don face many things o
Oju mi ti ri to, mo ji'ya
Oju mi ti ri to oh oh
If I start to Dey yarn (if I start to dey yarn)
If I start to Dey yarn
Ki ori mi tete la, ki ori olola ma pemi ran'nishe
Ki ori mi tete la, ki eledami maasun oo
Ki eledami ma gba'abode o

Ye Ye Yee Ye
Call me luck son o
GoG level
Luck son Gmg on this one o
Agog Poly my nigga
I sight you, I sight you
Ye Gmg olukotun isimella
Siker Nigeria
Big Drey Basketballer
Ye na GoG, Sheybi na grace of God o oh
(Teefit lo Shey mix)

Credits
Writer(s): Luck Son
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.