My Kind

Wonders oh Give Dem!
Bac bac backo!
O Mor Law
Enooo ganjii eyoo ah

Wa n bi Veronica (oo gan)
Living Lavida Local (Local)
Can you hear me now (ohh ahmeeya)
Small thing you don dey para (oo gan)
Next thing you order the Uber (Uber)
Ara re lowa oh
Na everything me do wey you go complain
Oh leave me I'm not here to play (eheh)
Sebi na your love me dey consider oh(ahha)
Tori nobody can love you like I do
You no even respect my hustle
Se na only money you want from me
Kini mo se

So you can leave bo fe lo
Kosi iru mi lode ohah
Iye eh wahala yi ma po gan
Leave bo fe lo
Kosi iru mi lode ohouh
Iye eh wahala yi ma po gan

Ah see Kini mo kosi yi
Bi sokoto female teacher
Why you con dey make me dey reason suicide
Ko toh need anything lowo kan moti order
Painting our future O tu nibo moti roda
What is my Offence
O ba bere lowo mi make I confess
To ba je wa je pe o ti n loose interest
Iyen o wa nipe kowa s'agbada mi
Di singlet
O ti ri dele pe eru ki sibe
Six lowa tele moti fi si Ten
Moti ba be je moti bi si be
Otu ni kima gbe weight pe kin ki si ge
Motun ki si ge
Love no be force
But koto break-up I gas to know the Cause
No fight no report I no even know my fault
If you leave me you no fit see My Kind
No be Curse Ajeh

So you can leave bo fe lo
Kosi iru mi lode ohah
Iye eh wahala yi ma po gan
Leave bo fe lo
Kosi iru mi lode ohouh
Iye eh wahala yi ma po gan

If to say
Make we Shayoo Galor
Hennessy for Party
You knocking my door
Odoo can you hear me oh
(Light the Candle)
Enooo ah
Kosi iru mi so ngbo
O Mor Law
Yebo! Oshavibe
Popo Dem!



Credits
Writer(s): Obiwunmi Olamidipupo
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link