Na Country

Way too sabi for na country
Dem talk too much for na country
New gophmen
Yeah
Wetin dey happun?
Ehh

Wetin dey happun for na country?
Wahala dey plenty for na country
Smoke everywhere for na country
Una put fire for na country
(Gbe pe)
Gar na for na country
Lost many people for na country
Way too sabi for na country
Dem talk too much for na country

Likele fire for na country
Likele fire for na country
Likele fire for na country o
Likele fire for na country
Likele fire for na country
Likele fire for na country
Likele fire for na country o
Likele fire for na country

When I do, when I do, when I do my ting
Ain't nobody fit to come bother me
Gal I do, gal I do, gal I do my ting yeah
Ain't nobody fit to come bother me
When I do, when I do, when I do my ting
Ain't nobody fit to come bother me
Boy I do, boy I do, boy I do my ting yeah
Ain't nobody fit to come bother me

Cause I get swag sokoto
Big time jogodo
Big vibes jogodo
Big nine kolobo
One time kolobo
One time shokoto
One time mpokoto
One time
Cause I get swag sokoto
Big vibes jogodo
Big time jogodo
Big nine kolobo
One time kolobo
One time shokoto
One time mpokoto
One time o eh

Make I tell una who own this shit (uhn)
No be rent, Issa ownership (yeah)
Fentino with the baddest shit (uhn)
Kola djai, on my badass shit (eh pa)
Make I tell una who run this shit (this shit)
No be rent, Issa ownership (nership)
Fentino with the baddest shit (the shit)
Caramel mocha pon this shit (eh ka)
Canada mocha pon this shit (eh pa)
Suzanna lo me, no magic (eh pa)
Folake, kona kona (eh)
We go dey o kin a kin a (uhn)
Baba God be my only abracadabra
Na ei dey give me flows wey fill di Sanaga
They go play my song for Nkong-Kana
They go hear the song for Uganda

Likele fire for na country
Likele fire for na country
Likele fire for na country o
Likele fire for na country
Likele fire for na country
Likele fire for na country
Likele fire for na country o
Likele fire for na country



Credits
Writer(s): Nelson Maben
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link