Somebody Dey

Somebody dey
Somebody dey way go show you true love
Somebody dey
Somebody dey way go risk it all (Valérie)
Somebody dey
Somebody dey way go give you the world
Somebody dey
Somebody dey way go show you the way (Valérie)
Somebody dey way go risk it all (Valérie)
Somebody dey
Somebody dey way go show you the way (Valérie)

Somebody dey
EJ dey
Girl I promise I go love you everyday ayaye
Make a man stay
Through the rain
Together waiting on a Sunny day
Love made me blind
Your love made me blind o wow o wow
Promise I dey with you my boo
Promise I no go leave you too
You bring me joy and you bring me happiness
Promise I dey with you my boo
Promise I no go leave you too
You dey do me like tin keke tin keke
Na your love way dey give me life
You give me vibe oo

Somebody dey
Somebody dey way go show you true love
Somebody dey
Somebody dey way go risk it all (Valérie)
Somebody dey
Somebody dey way go give you the world
Somebody dey
Somebody dey way go show you the way (Valérie)
Somebody dey way go risk it all (Valérie)
Somebody dey
Somebody dey way go show you the way (Valérie)

Call mum and call daddy
I assure you I throw party
Our wedding day
You dey for me
We go party and shake body
Every time when I fall you go stand by me
Every Time when I fall you go stand by me

Somebody dey
Somebody dey way go show you true love
Somebody dey
Somebody dey way go risk it all (Valérie)
Somebody dey
Somebody dey way go give you the world
Somebody dey
Somebody dey way go show you the way (Valérie)
Somebody dey way go risk it all (Valérie)
Somebody dey
Somebody dey way go show you the way (Valérie)



Credits
Writer(s): Abraham Hoff
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link