Again

Again
Again
Again
Again

Me I no wantu suffer again

Many things wey dey my head
Gimme shayo make I cool my stress
No condition is permanent
Better days ahead
I Dey hustle I Dey try my best
Oluwa ma gbe mi debè
Ma ma lowo se

24 / 7 I dey in my ten toes
Omo na money I dey find o
Forget o my eye dey red o
I must to make it from the jungle
Nobody go for you if you no get money even Jesus sef carry em own cross by himself
I no Dey look if he face o
That's why I dey hustle o
Oluwa ma shomi lo
Kòma sho mi bo
Kin koredele
Oluwa ma shomi lo
Kodé sho mi bo
Tori aye le



Credits
Writer(s): David Fadipe
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link