Gra Gra

Its another hit
Another move
I go dey sing
I go unleash
I go dey do am
I no go tire
I no break down
Amplifier
I'm like oliva twist
I no go quit
I go dey Grove
Until the evening
I go dey move
Like scoobi

I no dey do gra gra
No give me
Teach me how to fish
I no dey do gra gra o
No give me
Teach me how to fish
I no dey do gra gra
No give me
Teach me how to fish
I no dey do gra gra o
No give me
Teach me how to fish

I no dey do gragra
Anything I do
E dey go dada o
The boys dem go gaga
Any where I enter
He dey burst dada
I no dey do gragra
Anything I do
E dey go dada o
The boys dem go gaga
Any where I enter
He de burst dada

Am so grateful
To all my fans
Wey dey like
Wey dey feel my song
And am so thankful
I still dey
Another day
Everyday
Dey update
Dey celebrate
We go jubilate
And relate ya
I'm champion
I'm groving
I'm moving
On the top
Like a maniac

Ino de do gragra
No give me
Teach me how to fish
Ino de do gragra
No give me
Teach me how to fish

I no dey do gragra
Anything I do
E de go dada o
The boys dem go gaga
Any where I enter
He dey burst dada
I no dey do gragra
Anything I do
E dey go dada o
The boys dem go gaga
Any where I enter
He de burst dada



Credits
Writer(s): Ngozi Onuogu
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link