Hustler's Anthem
I no won loose guard
humm Olorunmi send down the rain
oh oh... call me Ay Gold
Every hustler getty pay day
I pray Baba jowo gbemi leke
Will never let you go unless you bless me
I standy gidigba no dey seke
Every hustler getty pay day
I pray Baba jowo gbemi leke
Will never let you go unless you bless me
I standy gidigba no dey seke
Gbebemioooo
Tete gbadura mi
Baba dahundahundahundahun biko answer my prayer
Gbebemiooo
Tete gbadura mi
Baba biko biko dahun dahun jowo answer my prayer
You know the feeling to ba gbope leekan
Life can turn around in a second
No one will ever date a broke nigaa
Bless me baba make I no turn to begger
Na different talent hunt I dey enter I dey go
I hope sey if Dem put ball for my leg I go goal
No one will ever date a broke nigaa
Bless me baba make I no turn to begger
Every hustler getty pay day
I pray Baba jowo gbemi leke
Will never let you go unless you bless me
I standy gidigba I no dey seke
Gbebemiooo
Tete gbadura mi
Baba dahun dahun dahun dahun
Biko answer my prayer
Gbebemiooo
Tetegbadura mi.baba biko biko dahun dahun jowo answer my prayer
I dey pray I dey fast o
Meet Woli meet Afa o
Sheri pe olo far
Damilohun adura all I need is answer
Gbebemiooo... tetegbadura mi
baba dahundahundahundahun
Damilohun adura all I need is answer Gbebemiooo... tetegbadura mi

Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2025 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.