Mind Your Business

E dey shake
E dey shake
Big vibes
Big vibes

E dey shake
E dey shake
Big vibes
Big vibes

(Oh na)

They call me Dem Zadi
Lilnik for the girls

Mind your business, mind your business o
Why you come dey look my face?
Take your bad energy away
(Ananana)

Mind your business, mind your business o
Why you come dey look my face?
Take your bad energy away
(Ahnnn)

You like me? I like you too
You want me? I want you too baby

(Vibes)

You like me? I like you too
You want me? I want you too baby

(Vibes)

They ma Calling me now
They ma asking me boy, what is it you wanting
I don't really care now Am just trying my best to make it on a daily
They go things now wey go make man mad
No be say am joking
Baby what's funny
You dey talk like say you wan Jonze me

Ah noh noh ti noh noh
You dey make man kolombi your kotoh
Ah toh toh
Me I no get time to dey do loh loh loh

Ah noh noh ti noh noh
You dey make man kolombi your kotoh
Ah toh toh
Me I no get time to dey do loh loh loh

Mind your business, mind your business o
Why you come dey look my face?
Take your bad energy away
(Ananana)

Mind your business, mind your business o
Why you come dey look my face?
Take your bad energy away
(Ahnnn)

You like me? I like you too
You want me? I want you too baby

(Vibes)

You like me? I like you too
You want me? I want you too baby

(Vibes)

Na now them dey call me ah
Back then no one call me ah
Back then when I hungry ah
Nobody been send me ah

Na now them dey call me ah
Back then no one call me ah
Back then no one know me ah
They call me their homie now

When money no dey
Them japa, them japa, them japa
When hustle no pay rararara
Them japa, them japa, them japa
But now them dey call me Dem Zadi

(Ahhh)

E dey shake
E dey shake
Big vibes
Big vibes

E dey shake
E dey shake
Big vibes
Big vibes

(Oh na)

They call me Dem Zadi
Lilnik for the girls

You like me? I like you too
You want me? I want you too baby

(Vibes)

You like me? I like you too
You want me? I want you too baby

(Vibes)



Credits
Writer(s): Henry Ovuson
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link