YOLO

Life is good
Life is beautiful
Live ur life
Make it meaningful
U have to be wise
Don't be a fool
My mama say wa
My boy don't be a fool
Mo ya tepa mo ise
Ki iya mi le jeun omo
Moya tepa mo she
Ki awon ore mi le fi mi yo gan
Tori olowo laye mo Baba shey mi lo lo wo Olowo lo fi yo gan

This life na yolo
This life na yolo
You only live once
You only live once
This life na yolo
This life na yolo
You only live once
You only live once
You only get to live once
This life all we need is one love
Everybody Dey find wetin him go chop For wetin him go chop

Count ur blessing count ur blessings
Name them one by one one by one
Count your blessings count your blessings name them one one by one
Wetin be my gain If I no celebrate
Wetin u gain if u no appreciate
This kind blessing wey I get now
Even Devil no fit tell me say I fake am Bad man make u no go check am
I say make u no go Dey check am eh eh I give God the glory
I am a testimony I give God the Glory I am a testimony

This life na yolo
This life na yolo
You only live once
You only live once
This life na yolo
This life na yolo
You only live once
You only live once
This life na yolo
This life na yolo
You only live once
You only live once
This life na yolo
This life na yolo
You only live once
You only live once
You only get to live once
This life all we need is one love
Everybody Dey find wetin him go chop
For wetin him go chop



Credits
Writer(s): Jaiyesimi Pelumi
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link