Dey Ok

Sweet Melody yee
Omo iyami
I know life e no easy
Another day another hope
We go dey ok
Jiji moji ojumore ni oo
All the bad you do me yesterday
Me I don forget o
Make we move on
Cos the journey too long o
Have got only one life to leave
Than to hate on anybody
I go dey thank God laiye mi o
Owun lonbo mi lonso
Owun lala baro

Omo iyami
I know life e no easy
Another day another hope
We go dey ok
Omo iyami
Tepa mo se no relenting o
So far we surviving
We go dey ok
Kilonso lonso
Isokuso lonso lonso
Loju won gongon aso
Een we go dey ok (Awon ko ni olorun)
Kilonso gon noo
Isokuso lonso lonso
Loju won gongon aso
Een we go dey ok (Awon ko ni olorun)

If your padi make am no envy
Congratulate am
Work & pray for grace u go collect ur blessing
Make money Ko le gara de o
As u Dey pray yourself
Make u pray for ur brothers
We all need each other Hen
It's all love o ayewo nlo o
I go dey thank God laiye mi o
Owun lonbo mi lonso
Owun lala baro

Omo iyami
I know life e no easy
Another day another hope
We go dey ok (gbagbo o)
Omo iyami
Tepa mo se no relenting o
So far we surviving
We go dey ok (Ee eh gbagbo o)
Kilonso lonso
Isokuso lonso lonso
Loju won gongon aso
Een we go dey ok awon ko ni olorun
Kilonso gon noo
Isokuso lonso lonso
Loju won gongon aso
Een we go dey ok

Omo iyami
I know life e no easy
Another day another hope
We go dey ok
Kilonso
Isokuso
Loju won gongon aso
Awon ko ni olorun



Credits
Writer(s): Shittu Gbotie
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link