No Stress

Many many things wey dey sup for my head
I no fit forget
So Gimme money make you ease my stress huh uh

And I be person pikin
You no see my legs
Many place wey man go trek
And who go feel me if I no feel my self

All the way we no gum body
Where the cash make you call on me
Hustle make you make money oh
I dey try make e be for me oh

Them no fit know how I dey do my things
God abeg make e just complete
You know say you gats dey for me oh
Everywhere ni ko ma mo emi oh

Well no be my power
Baba loke lole cover
Plenty blessings in abundant
Middle fingers for the haters

Ride in my beamer
If e no be money maybe later
Make them dey know when I fire
We go dance tonight no go tire

Sheybi i dey try
So ma jaiye tan to my taste
Live my life with no stress
And Make you no go forget

Say man no get any worries so I pop shayo for chest
Live without no complains
Sheybi you know you gats face your fears

Sheybi i dey try
So ma jaiye tan to my taste(I cannot cum and kill my self)
And make you no go forget

Say man no get any worries so I pop shayo for chest
Live without no complains
Sheybi you know you gats face your fears

I no dey look man face
As I dey dey for my lane
I dey find my raba

Enu ole shalaye
Ohun toju tiri
E dey be like wonders

Shey today nah today
We go enter the club go ball like okocha
We dey pray everyday as the money deh enter
We thank you omela

Ama shayo moju kelele
With some liquors to ease my stress
Brother make you no go forget
Jehovah sha lomo next

Moma gborobo gbedudu mo pelebe
If you come you go run collect
This life nah once o get
I gat to enjoy myself

Sheybi i dey try
So ma jaiye tan to my taste
Live my life with no stress
And make you no go forget

Say man no get any worries so I pop shayo for chest
Live without no complains
Sheybi you know you gats face your fears

Fears, fears, fears o
Olu mix on the mix



Credits
Writer(s): T. Dollar
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link