African Goddess

Yea yea yea yea
Mmmmm
Oh yea
Mmmm mmm mmmm
Mmmm mmmm

Big shouts to your mama den your papa dems
I thank god sey dem born you for me eeee
I thank god sey dem keep you for me eee
I thank god sey dem raise you well well

Big shouts to all of your exes
I thank god sey dem leave you for me eee
I thank god sey dem break your heart
I thank god sey dem dump you gyal

E no be everyday wey man dey see the tin wey
E geti value even as e dey ein hands o
I no be jon if I see the kinda gyal wey
I like I no go fit to waste my time o

What be the action
What be the mood
Turn on your bluetooth
Make we dey groove
Gyal you say wossop
Gimme your attention
I no dey form love
I want to spoil yuh

What be the action
What be the mood
Turn on your bluetooth
Make we dey groove
Gyal you say wossop
Gimme your attention
Gimme your love eee

You be my African Goddess e!
Me hu wo a o my goodness mmmmm
I want to chop you like Fan-ice and Adinkra on a sunny day for Ghana eee ee

You be my African Goddess e!
Me hu wo a o my goodness mmmmm
I want to chop you like Fan-ice and Adinkra on a sunny day for Ghana eee ee

Gyal you got my heart on lockdown
The kinda quarantine idey look for
Na you make my heart edey ginger
And I feel like am a turtley ninja

Ke nor ne naawa i no go take you play
Me bo wo apaawa for each and everyday
Your bill's on me... no worries I go pay
Mmmmmm... I want make you slay

My African queen with a good good body
No be just de body you're smart and Funny
And I cannot deny these Feelings
Deny these feelings

What be the action
What be the mood
Turn on your bluetooth

Make we dey groove
Gyal you say
Gimme your attention
I no dey form love
I want to spoil yuh

What be the action
What be the mood
Turn on your bluetooth
Make we dey groove
Gyal you say wossop
Gimme your attention
Gimme your love eee

You be my African Goddess e!
Me hu wo a o my goodness mmmmm
I want to chop you like Fan-ice and Adinkra on a sunny day for Ghana eee ee

You be my African Goddess e!
Me hu wo a o my goodness mmmmm
I want to chop you like Fan-ice and Adinkra on a sunny day for Ghana eee ee

Yea yea yea
Yea yea yea
Woo woo woo woo
Na na na na na na
Na na na
Ouu ouu ouu ouu ouu... African Goddess

What be the action
What be the mood
Turn on your bluetooth

Make we dey groove
Gyal you say wossop
Gimme your attention
I no dey form love
I want to spoil yuh



Credits
Writer(s): Raphael Ibrahim
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link