DND
Oh na na na, oh na na na, ah yeah
Whoa, oh, ahh
Say they call me Dilex o
Ahh, ah
Oh-uh
I've been grinding everyday no sleeping
I gat to make my dough, that's my thinking
Who gon' pay my bills? Help me reason it
Mama tell me say don't you worry
Lot of family, but none is helping
They don't wanna give, but they wan receive
But I gat to let you know my God dey for me o
Don't you call my phone, I dey on DND
How man go survive that's what dey bother me
Don't you call my phone, I dey on DND
One day man go blow, that's why I keep working
Sheybi dey don talk, dey don talk o
Say last last we go see wetin go end am
But I no fo, I no shake o
'Cause I know say baba God go run am
And then no dulling, I keep pushing
With believe everything go dey alright
(Go dey alright oh, eh eh eh)
'Cause if I no work, I no go chop
Even no Garri to fill the cup
No one is there to give a call
To send the dough at all at all o
Any time you ask demma fumble you
If dem wan ask demma humble you
In my need time God will come through
That's why I no rush, mi o ni kanju
(Ah, mi o ni kanju o)

It's all love, I no dull
I've been working all my life to dey top
No talk and no joy
Don't you call my phone if you just to wan talk (oh, oh, yeah)
Nothing fit shock me again
'Cause I've learnt how to live with the pains
This whole thing don dey cause migraine
So I pray my God should pave the way
Nothing fit shock me again
'Cause I've learnt how to live with the pains
This whole thing don dey cause migraine
So I pray my God should pave the way, eh eh
Just One Touch, Touch

Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.