Yolo
Eeyy
Boiibeast ti wolede
The magic city music baby
It's one life so enjoy
No go regret am oshe
It's one time you fit die
Say me no fear no man shogbo
You know say life na yolo
Nobody knows tomorrow
Reason why I dey steady
Blow with my jambo trombone
Sit down make you feel the vibe
This life no get part two
Show them haters what they don't like
Live life as you want it oo
Sit down make you feel the vibe
This life no get part two
Show them haters what they don't like
Live life as you want it oo
Yolo yolo yolo yolo yolo oo
You no say life na yolo yolo yolo yolo oo
Don't mind wetin them dey talk
Yolo yolo yolo yolo yolo oo
You no say life na yolo yolo yolo
Hennessy for table, me dey I available
Any location you get, we turn up up
Pull with the girls them, we go tanana
I know you feeling my gbedu, whine slow
Many days way I no even sleep
Making sure say the gbedu go dey sweet
Something wey dey sick
I Make them dey jolly and dey sing
Sit down make you feel the vibe
This life no get part two
Show them haters what they don't like
Live life as you want it oo
Sit down make you feel the vibe
This life no get part two
Show them haters what they don't like
Live life as you want it oo
Yolo yolo yolo yolo yolo oo
You no say life na yolo yolo yolo yolo
Don't mind wetin them dey talk
Yolo yolo yolo yolo yolo oo
You no say life na yolo yolo yolo oo
It is one Life so enjoy
No go regret am
Yolo yolo yolo yolo
Nobody knows tomorrow
You no say life na yolo yolo yolo
Live life as you want it oo
Boiibeast ti wolede
The magic city music baby
It's one life so enjoy
No go regret am oshe
It's one time you fit die
Say me no fear no man shogbo
You know say life na yolo
Nobody knows tomorrow
Reason why I dey steady
Blow with my jambo trombone
Sit down make you feel the vibe
This life no get part two
Show them haters what they don't like
Live life as you want it oo
Sit down make you feel the vibe
This life no get part two
Show them haters what they don't like
Live life as you want it oo
Yolo yolo yolo yolo yolo oo
You no say life na yolo yolo yolo yolo oo
Don't mind wetin them dey talk
Yolo yolo yolo yolo yolo oo
You no say life na yolo yolo yolo
Hennessy for table, me dey I available
Any location you get, we turn up up
Pull with the girls them, we go tanana
I know you feeling my gbedu, whine slow
Many days way I no even sleep
Making sure say the gbedu go dey sweet
Something wey dey sick
I Make them dey jolly and dey sing
Sit down make you feel the vibe
This life no get part two
Show them haters what they don't like
Live life as you want it oo
Sit down make you feel the vibe
This life no get part two
Show them haters what they don't like
Live life as you want it oo
Yolo yolo yolo yolo yolo oo
You no say life na yolo yolo yolo yolo
Don't mind wetin them dey talk
Yolo yolo yolo yolo yolo oo
You no say life na yolo yolo yolo oo
It is one Life so enjoy
No go regret am
Yolo yolo yolo yolo
Nobody knows tomorrow
You no say life na yolo yolo yolo
Live life as you want it oo
Credits
Writer(s): Ismail Balogun
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.