For You

Ye, Priceless zest
I gat spokesman ye I just wanna die
Die for you fall for you me I de fall for you

Me I de die for you
I wanna die for you
Wo wo woe
Girl I wanna die for you
I just de die for you baby
Girl I wanna die for you
I just de die for you yeya
Me I de die for you
I wanna die for you shoodi

Jiggy low put it slow baby girl
You too fine no be lie
You too set you too well
Na your matter dey my head
Me I carry you for head
Distance no fit coz barrier anything you talk I hear
You too fine baby girl no time to the bargain
Wetin be the bride price I swear me I go pay
Time no dey no delay
Where you I go dey
Anywhere we enter we dey shut down the place
All the way from Jtown we go fly land Dubai
Anything wey you want iyawo mi I go buy
We go pop Hennessy follow up with Ciroc
Gucci Versace e go full your body
No do gara gara
Make you better slow down
Make you no dey rush yourself
Make you just dey calm down
My baby na the final one even for downtown
Pull up in expensive Benz
When they see us they gas bow down

Yeh year
I fit to die for you
Everything I do I swear to God, is all for you girl
Check this smile and it's all for you
You better know that you are looking very beautiful yeah
You come dey make me feel wonderful
With my girl already me am ma successful yeah
Without you ma ministry no go move
You need to know you are the reason why I'm looking zestful
I'm grateful
I wanna fly make you come be ma wings
I dey rice then you come be the beans
Me I promise to dey with you
Never gonna let anything touch you
I need you girl I need your love and affection
Only you wey dey raise my motion
I need your love only your love and affection
Only you wey dey raise my motion
I want you girl I need your love and affection
Only you wey dey raise my motion, yeah
You dey raise my motion yeah
Dey explore me explosion yeah

Me I dey die for you
I wanna die for you
Wo wo woe
Girl I wanna die for you
I just dey die for you baby
Girl I wanna die for you
I just dey die for you yeya
Me I dey die for you
I wanna die for you baby

Yeah I'm the man zest man
And I gat the spokesman
Only to the God me I throw my appreciation
When these girls dey do me left
Only you dey do me right
Me and you every night no go let

Ye, me dey spokesman
And I gat the zest man
We dey give them best music look us like a look man
I need the type of girl wey if I no dey she no fit eat
No be the type wey if I no dey she go dey feel sweet

Am gon lick you like lollipop
Girl you fine you dey shine like energy bulb
That's why the kind of love I get me I no fit stop
You love don capture me now I belong to you
Finally nicely you make me feel perfectly
I gat a lot of words but when am with you am wordless
The kind of love I get for you never gon melt like plastic
Trust me, this elastic
Fork feel fantastic

Focus for you
Stay for you
De for you
Fight for you
Dance for you
Kill for you
Die for you
Fall for you
I go lie for you
Stay with you
De with you
Rock with you
Live with you
For my girl oo I fit to do anything yeah

Yeah I just wanna die
Die for you
Fork for you
I wanna die for you



Credits
Writer(s): Spokesman Jar
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link