Rain Go Away

Mamah
Lord elijah ah ah ah
Jah ah ah ah
Ooo no

Lord elijah ahh
Those things dey man body wey the make man move like a disco
Try to keep my head up
Show them what am made of
Then give thanks to elijah ahh
Mamah

Elijah jah jah come check my melody
Make I play my people my guitar
I be big animal in the zoo
Nobody hold man down for my guitar
Nobody know as e dey go
Hommie them want to figure out my history
Wetin this nigga dey do

Rain go away come another day
I been working grinding for my money all my day
Rain go away come another day
I been working grinding for my money all my day

Do Those things my Hommies expect me to do oooo

The way I been living this Lagos life
Men I ask myself what's happening
Poverty make man blind
Am going to hit my destiny
Oja don burst
Many things don sup way vex me
Make I jo Make I jah make I ginger my body ooh
Mamah

Elijah jah jah come check my melody
Make I play my people my guitar
I be big animal in the zoo
Nobody hold man down for my guitar
Nobody know as e dey go
Hommie them want to figure out my history
Wetin this nigga dey do

Rain go away come another day
I been working grinding for my money all my day
Rain go away come another day
I been working grinding for my money all my day

Owo lo bami
Don't judge if you don't know me
Bad man put the light on the poli
You dey hate on me Nigga take molly
Ah ha ha

Don't Fuck with that
All for the bag am stacking that
Play with me you go drop for that
One man like two nigga copy that

Am a big animal in the zoo oo
Who dey zu zu
Man like me stuck with the grind like five and six
Pull up
Gee's dem pull up
Run up
When the numbers run up

Mamah ahh
Elijah jah jah come check my melody
Make I play my people my guitar
I be big animal in the zoo
Nobody hold man down for my guitar

Nobody know as e dey go
Hommie them want to figure out my history
Wetin this nigga dey do

Rain go away come another day
I been working grinding for my money all my day

Rain go away come another day
I been working grinding for my money all my day

Rain go away come another day
I been working grinding for my money all my day

Rain go away come another day
I been working grinding for my money all my day



Credits
Writer(s): Idris Tajudeen, Joshua O Adekunle, Ejike Uba Pascal
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link