Holy Water

Holy father pour me holy water for me head
Holy father pour me holy water
Water
Water

Jah eli Kai
Jah Jah eli Kai
If you see me dey pray na for this poverty to die
Daddy said work
Fuck emotion you be man
But the pepper wey I see
Dey bring water for my eye
And my mummy want this
I dey wish say I fit give
Shawty want that
If I no get am she go leave
And the street no dey help
You go suffer if you no tiff
You no know wetin you get
If you fit sleep wey you no think

Oh I no fit rest
Shebi na money wey dey ginger Janet
Na me get myself so I ginger myself
But if I no put pressure this life go knock me down
I no fit rest
Yea I understand that this life is a bet
But I feel like I no dey put in my best
So I still dey put pressure make this life no go knock me down

Holy father pour me holy water for me head
Holy father pour me holy water
Water
Water

Holy father pour me water for my head
So that they go know I be your true Son
These obstacles keep coming they want take my life
But I keep dodging them like I'm Mario
They don forget say I be Omo tòn só
I be the joy of my mama, kilo Fe só
And, I be gunning for my dreams
Shooting on sight cos I can't afford to miss

Oh I no fit rest
Shebi na money wey dey ginger Janet
Na me get myself so I ginger myself
Cos if I no put pressure this life fit knock me down
Me no fit rest
Yea I understand this life is a bet
And I feel say I ain't putting in my best
So I dey put pressure make this life no go knock me down

Holy father pour me holy water for me head
Holy father pour me holy water
Water
Water



Credits
Writer(s): Emmanuel Nnajiofor
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link