Whiskey

E get a lotta mandem
Wey no dey dance when dem listen to my anthem
Cuz them dey feel like say one day me I go pass them
Me I no dey reason all that matter cuz na past tense
Me i no go jonze live the life of the partiti
Say they want to copy my activity
They can never put me in captivity
Jah jah shine your blessings on me ya ya
I just drink my whiskey and
Know that the game is very risky and
No be everybody wey go fit sit down
For where the fire dey and you gats to grind
When I'm talking make you listen and
Me I no dey cap so you fit chillax
And fit relax shey you dey feel me now
Na me be that gyal I'm not a criminal

Whiskey I wanna clear my head
Na this thing I don dey tell myself
If them diss me I no go diss my myself
Dem no help me so me I help myself
Whiskey I wanna clear my head
Na this thing I don dey tell myself
If them diss me I no go diss my myself
Dem no help me so me I help myself

A lot of things bussing my head
But I ain't capping
Alotta people wanting me dead
But I'm still rapping
They don't even care what is said
No understanding of the person I could be
All this hate is not a guarantee
Never again will I mistake
All that loving for pain
Shout out to niggas
That was there in the rain
They gonna be here when the sunshine
Straight inna the post no be offside
Steady on things strictly on life
To the real gees I pray for more life
One time I'm a gee from the south side

Whiskey I wanna clear my head
Na this thing I don dey tell myself
If them diss me I no go diss my myself
Dem no help me so me I help myself
Whiskey I wanna clear my head
Na this thing I don dey tell myself
If them diss me I no go diss my myself
Dem no help me so me I help myself

God e no be anybody mate oh
Me I be person wey them still dey hate o
but me no really care cuz the ship dey sail go
If God say yes then nobody say no
Oh no no no
Oh no no no
Oh no no no
God no go let them make them kill me go
Go down on my knees and I dey speak in tongues
Shebi you dey feel it how I feel it oh
Oh no no no
Oh no no no
Oh no no no
Why them come dey feel like I go wololo
Me I no go let that money leave me go
Me I don dey tell them make them free me oh

Whiskey I wanna clear my head
Na this thing I don dey tell myself
If them diss me I no go diss my myself
Dem no help me so me I help myself



Credits
Writer(s): Christy Morris
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link