Good Life
It is what it is. It is what it is
Ppreciate you for coming out,
Giving me a few minutes of your time.
Got a few things to say on record.
Speak on it, Mista. Styles
Ever since I was this tall,
I can recall wanting a better life,
Careful how I made friends,
Don't listen to bad advice
I want to leave a legacy behind,
After my demise, So help me God
I'll go hard till I'm put on ice
No worry about my future at all
Cause wetin all of us dey find,
Na just money to ball
When the problem don dey plenty,
E no dey finish at all and if sapa don dey
*whistle*
Na who you go call
Before I leave this world eyo,
I no wan trouble o
Make wahala no go killi person o
Killi person
Before I leave this world eyo,
I no wan struggle o
I want to leave my mark eyo
Na why I dey pray for Good Life,
Good life
(Every minute, every second is a blessing,
Wanna live a good life with no stressing
Yes!
I'ma scream till I'm breathless,
The whole entire hustle got me restless)
For some, a good life,
Simple as having kids and a wife
Being able to afford your favorite color car
And buy it twice
Could be taking care of family,
Looking out for your blood or
Just having extra Cash to do "Dorime" for club.
God abeg!
Who know whether tomorrow go come?
Who know how many days
Remain from the day wey dem born?
As country dey go now
Everything don cast
Omo na chop life gang and
Things na him sure pass!
Make every single day be flexing,
Million bucks is going
Just thank God for grace and mercy
Emi important type of person
I am an important type of person;
My personality defines royalty for certain
I never take for granted
Cause some others got it worse than
Everybody you meet is carrying some type of burden, but uh
But who God don bless,
See nobody fit curse me
(Make nobody even try to test me)
And back in the day, dem dey carry face
But now dem dey rush me
(Everybody form like say them know me)
I just want to get a better quality of living
Get in where I fit in
Make that music money
From the verses that I written
Be remembered as one of
Nigeria's best that ever did it
Sing the chorus if you truly with it,
Let's get it. Yes!
Before I leave this world eyo,
I no wan trouble o
Make wahala no go killi person o,
Killi person
Before I leave this world eyo,
I no wan struggle o
I want to leave my mark eyo
Na why I dey pray for Good Life,
Good life
(Every minute, every second is a blessing,
Wanna live a good life with no stressing
I'ma scream till I'm breathless,
The whole entire hustle got me restless)
I go by the name "Mista Styles",
Here's to you, you, most definitely you
Mr. Soul, we made history
Ppreciate you for coming out,
Giving me a few minutes of your time.
Got a few things to say on record.
Speak on it, Mista. Styles
Ever since I was this tall,
I can recall wanting a better life,
Careful how I made friends,
Don't listen to bad advice
I want to leave a legacy behind,
After my demise, So help me God
I'll go hard till I'm put on ice
No worry about my future at all
Cause wetin all of us dey find,
Na just money to ball
When the problem don dey plenty,
E no dey finish at all and if sapa don dey
*whistle*
Na who you go call
Before I leave this world eyo,
I no wan trouble o
Make wahala no go killi person o
Killi person
Before I leave this world eyo,
I no wan struggle o
I want to leave my mark eyo
Na why I dey pray for Good Life,
Good life
(Every minute, every second is a blessing,
Wanna live a good life with no stressing
Yes!
I'ma scream till I'm breathless,
The whole entire hustle got me restless)
For some, a good life,
Simple as having kids and a wife
Being able to afford your favorite color car
And buy it twice
Could be taking care of family,
Looking out for your blood or
Just having extra Cash to do "Dorime" for club.
God abeg!
Who know whether tomorrow go come?
Who know how many days
Remain from the day wey dem born?
As country dey go now
Everything don cast
Omo na chop life gang and
Things na him sure pass!
Make every single day be flexing,
Million bucks is going
Just thank God for grace and mercy
Emi important type of person
I am an important type of person;
My personality defines royalty for certain
I never take for granted
Cause some others got it worse than
Everybody you meet is carrying some type of burden, but uh
But who God don bless,
See nobody fit curse me
(Make nobody even try to test me)
And back in the day, dem dey carry face
But now dem dey rush me
(Everybody form like say them know me)
I just want to get a better quality of living
Get in where I fit in
Make that music money
From the verses that I written
Be remembered as one of
Nigeria's best that ever did it
Sing the chorus if you truly with it,
Let's get it. Yes!
Before I leave this world eyo,
I no wan trouble o
Make wahala no go killi person o,
Killi person
Before I leave this world eyo,
I no wan struggle o
I want to leave my mark eyo
Na why I dey pray for Good Life,
Good life
(Every minute, every second is a blessing,
Wanna live a good life with no stressing
I'ma scream till I'm breathless,
The whole entire hustle got me restless)
I go by the name "Mista Styles",
Here's to you, you, most definitely you
Mr. Soul, we made history
Credits
Writer(s): Mfon Essien, Koroma Tosin Richard
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.