DON'T TALK TOO MUCH (feat. Bigblaq & Davidacekeyz)
I no like kele wey Dey pompous
Light skin, dark skin
Toh Dey top notch
Tell her make sheesshh
Nor Dey talk too much
We Dey smoke loud
For the function
Koty pull-up for the function
Bad man
Me I sight dem and duck some
Tell dem make dem sheeesh
No Dey talk to much
You know I no daa yan too much
Two tone rolee on my wrist that's clutch
Got the whole city on lock
Pull up in your hood with a brand new Porsche
You know I no daa yan too much
Two tone rolee on my wrist that's clutch
Got the whole city on lock
Pull up in your hood with a brand new Porsche
Tell them no daa talk too much
Shhhhhh (Lock up)
No daa talk too much
Tell them no daa talk too much
Shhhhhh (Lock up)
No daa talk too much
Tell them no daa talk too much
Shhhhhh (Lock up)
No daa talk too much
As I enter the function Blaq pass me liquor I pour up the shayo
Any Kele way enter my eye I block for corner collect the control
What's the motive straight to pent house chop my lamba I knack am akpako
Jogojogo men don meze royal highness you know how the ting goes
Senior man ting always on flexing
All these opp boys always observing
They be hating obsessing they vexing on too Baba God blessing
(Which Kind rubbish be that)

Who be that nigga wey de yarn too much
Make una tell am make him come comot
Him be like CNN wey de give report
Shhhh oya shut up
Detail been put me call
Say Acekeyz why you no de pick at all
Say the barnies don lap them don full the hall
Them don de mezebu
Them de fall for floor
But As I lap in the axis
We start to jolly start to faji
Actions de talk no need for paparazzi
One Barnie tell me she like me for the party
I know na fugazi, She's into my money

Credits
Writer(s): Chidubem Udeoji
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.