Puff Puff Pass
finally, I don take the weed wey everybody dey talk sef
I no too high, I no misbehave and I no even cough sef
but I get one question for the guy wey discover milk first
I just wan know wetin the bad guy go find for the cow breast
when we take orange, shey we dey lick, drink or suck?
if David stone no hit goliath, wetin for sup?
do normal dogs see police dogs also as cops?
since I take the drag, the wisdom just dey come at once
doughnut sweet but puff puff pass
puff puff pass
I commot before the class,
omo I commot first class
breath out punchline, breath in grass
my nigg*s see bars
don blow small but I no too cast,
I be half-cast(e)
I no dey feel my face o (I no dey feel my face)
I can't feel my face (I can't feel my face)

I can't feel my face
(I can't feel my face) oya oya
puff puff pass,
I don manya go, she don mezebu so
we don dey solve maths
and we don dey get the right answer to that problem without BODMAS
we don dey sweat and
body don dey shake like people wey survive bomb blast
congrats
the matter finally don cast
Adam and Eve had two sons,
how we come take multiply
they say we only live once,
what if that was a lie
I sw*ar I been here before cos I've seen this thing, aswear2gad
Na for my first life wey the thing don happen
but you go talk say na Déjà vu
think about it
person wey blind, when he dey dream, shey he dey see am?
shey policeman sef dey call police if person hit am?
somebody told me, everything in life dey take time
but then I stopped to ask why time no dey take time to pass? (why)
puff puff pass
puff puff pass
I commot before the class
omo I commot first class
breath out wisdom, breath in grass
omo see bars
I don go small but I no too cast
I be half-caste

I I I don finally take a drag
and I dey alright (I dey alright)
in a quiet place with my dawgs wey no fit bite
since I take the drag, many questions dey my crooze
wait if fufu na human being, which perfume he go use.
hahahahahahah

Credits
Writer(s): Folarin Falana
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.