Vanity

Don't know why dem be snitching
Wonle mi won de bani
Chineke Ogandinma
Nagode mope oluwa
Many times I slept hungry
Many girls dey fall for me
Face your fears show them results
Life too short make you no stop
Omo araye have been running
Vanity vanity
All because of this money won pani (won pani)
Omo araye have been running
Vanity vanity
All because of this money won pani
Oh ah ah ah ah ah
Wonje lyrics mi
Won deh phor fun mi
Mo di ilu moka oh oh
Araye femi
Wonje lyrics mi
Won deh phor mi yeyi
Modi ilu moka oh oh
Araye femi
Thank God for life oh
Thank God for grace oh
If no be God oh
Man for don kpai oh
Lord I serve na divine
Haters no cross my line
Sabi sing he still fine
Surely glory go shine
This kind boy ton deh gbo oh
No waste time make we vibe oh
Lost but found thanks to God oh (ah) for the gift of life
This kind boy ton deh gbo oh
No waste time make we vibe oh
Lost but found thanks to God oh (ah) for the gift of life
Omo araye have been running
Vanity vanity
All because of this money won pani (won pani)
Omo araye have been running
Vanity vanity
All because of this money won pani
Oh ah ah ah ah ah
Wonje lyrics mi
Won deh phor fun mi
Mo di ilu moka oh oh
Araye femi
Wonje lyrics mi
Won deh phor mi yeyi
Modi ilu moka oh oh
Araye femi
When I pull up the stage won deh pariwo
Average boy with a low parole
Working hard to enlarge my coast
You wish me bad ko de ni da oh
When I pull up the stage won deh pariwo
Average boy with a low parole
Working hard to enlarge my coast
You wish me bad ko de ni da oh



Credits
Writer(s): Abass Tobiloba
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link