My Name

Do do do dope boy
Fresh young boy I no dey for
Cause I know say all my enemies go fall
Nothing weh dem fit to talk
Make you know say I will always be ontop
Anything I do no dey flop
And I dey face my hustle like never before
If you no fit work you no fit chop
Na wetin bible self talk

Boojee niggas dem dey try to cover me
Everything na clout omo I no dey trip
Bad belle people dem wan corner me
But e no fit happen even if na for their dreams
Na God dey my back weh dey cover me
Cause all these people just dey rain shots on me
Dem dey try to finish me totally
But me I stand strong on my feet

Omo you go know my name
Am working very hard to behold that fame
Yh I know am not that great
But at the same time am not that lame
Omo you go know my name
No matter how you tell me that I won't be great
Everyday we pray for grace and
Na only me know wetin I dey face
Omo you go know my name
No matter how you tell me that I won't be great
Everyday we pray for grace and
Na only me know wetin I dey face
Omo you go know my name
Am working very hard to be hold that fame
Yh I know am not that great
But at the same time am not that lame

I work hard you fit see am for my head
And I go hard nothing fit to make me bend
Everybody getti something to remember
So remember you won't see me on December
Cause no cap when I say am going higher
You no fit stop me even if na your desire
When am done with my shit call me sire
And u know know no matter how I work am never tired
Voices singing in my head like a choir
Singing that I gat to make am by force or by fire
Pull up and pull out you already know
And If I Gat any beef I imma let it go
Lone soldier I stand alone
And I put my phone in airplane mode
No stop am always on a roll
And you should know this young G go make an on hin own

Boojee niggas dem dey try to cover me
Everything na clout omo I no dey trip
Bad belle people dem wan corner me
But e no fit happen even if na for their dreams
Na God dey my back weh dey cover me
Cause all these people just dey rain shots on me
Dem dey try to finish me totally
But me I stand strong on my feet

Omo you go know my name
Am working very hard to behold that fame
Yh I know am not that great but at the same time am not that lame
Omo you go know my name
No matter how you tell me that I won't be great
Everyday we pray for grace and na only me know wetin I dey face
Omo you go know my name
No matter how you tell me that I won't be great
Everyday we pray for grace and na only me know wetin I dey face
Omo you go know my name am working very hard to be hold that fame
Yh I know am not that great but at the same time am not that lame



Credits
Writer(s): Akintide Alo, Tidè Al
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link