Believe
Yeah
Don tey I dey work
I dey findi my way(yeah)
Blessings of God
Fall on me everyday
Man always work
E no get holiday(yeah)
Money I dey find
Me no take am dey play
Me no take am dey play
Some they think say
Me I dey craze
Uh waw waw waw
I just want to live my life
I just want to feel alright
Dembi no believe me
Now dem dey wa mi
I getti many dream girl
Money be dey yab me
When I was down for a long time girl
But nobody gat me
Nobody gat me
(Yeah)
They look me like am acting
Uh nuh nuh nuh yeah
I just want to live my life
I just want to feel alright
Na my hustle be my pride
When money no dey
When money no dey
Me working no play
Me working no play
Won get money
Wey pass e dangote
Brotherman aswear
Na Jehovah
I getti money
Getting over
Mo se oun ti mo se
Me ofe suffer
Cause life
Get nothing to offer you ooo
Brotherman
Na Jehovah
I getti money
Getting over
Mo se oun ti mo se
Me ofe suffer
Cause life
Get nothing to offer you
Oh oh oh
Yeah yeah
Nothing to offer you
Nobody go ask you
If you don belle full
Wise up
You don't sleep every night long
Dembi no believe me
Now dem dey wa mi
I getti many dream girl
Money be dey yab me
When I was down for a long time girl
But nobody gat me
Nobody gat me
They look me like am acting
Uh nuh nuh nuh nuh yeah
I just want to live my life
I just want to feel alright
Na my hustle be my pride
Don tey I dey work
I dey findi my way(yeah)
Blessings of God
Fall on me everyday
Man always work
E no get holiday(yeah)
Money I dey find
Me no take am dey play
Me no take am dey play
Some they think say
Me I dey craze
Uh waw waw waw
I just want to live my life
I just want to feel alright
Dembi no believe me
Now dem dey wa mi
I getti many dream girl
Money be dey yab me
When I was down for a long time girl
But nobody gat me
Nobody gat me
(Yeah)
They look me like am acting
Uh nuh nuh nuh yeah
I just want to live my life
I just want to feel alright
Na my hustle be my pride
When money no dey
When money no dey
Me working no play
Me working no play
Won get money
Wey pass e dangote
Brotherman aswear
Na Jehovah
I getti money
Getting over
Mo se oun ti mo se
Me ofe suffer
Cause life
Get nothing to offer you ooo
Brotherman
Na Jehovah
I getti money
Getting over
Mo se oun ti mo se
Me ofe suffer
Cause life
Get nothing to offer you
Oh oh oh
Yeah yeah
Nothing to offer you
Nobody go ask you
If you don belle full
Wise up
You don't sleep every night long
Dembi no believe me
Now dem dey wa mi
I getti many dream girl
Money be dey yab me
When I was down for a long time girl
But nobody gat me
Nobody gat me
They look me like am acting
Uh nuh nuh nuh nuh yeah
I just want to live my life
I just want to feel alright
Na my hustle be my pride
Credits
Writer(s): Ekuma Eugene Emeka, Michael Oluwaseyi Oketade
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2025 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.