Sapa

Skool on the beat
My head my shoulder my knees
(It's Jtom in the building eh.)
My toes they all belong to Jesus eh
My head my shoulder my knees my toes dey all belong to saviour

Sapa no kill my dream
For this life o steady grind I must make am oh
Sapa no kill my dreams
E don tey way be say I dey hustle for the paper oh, Abeg e

Sapa no kill my dreams
Education is the key as we graduate dem change the padlock
Sapa won kill my dreams
Baba God, me i beg o say na beg I dey beg oo

Shout-out to Almighty God oh, na everyday
I dey bill am if na man e go don block me
O Sha igi logbe, òde ta oguruo lofa
O wa gbenu oke, shey ofe lon ro nii?
Money dey stop nonsense my broda man you need to get am to make sense
God no go shame us(walahi), when we get am we go worry the neighbors
Problem no dey finish oo chop my guy
Money Money Ego ooohh... Owooo
Money Money Ego ooohh... Kudi
(Sapa I no lost your number na me delete am oohh)

My IQ steady oscillating my broda man
Chill make you stop the hating, cos why
The focus point of a dreamer is a wonderland of a hard worker
All I want is to be famous (eyan poco lee). show my Legwork and Focus
See everybody is a Genius
Make you no judge a fish by it's ability to go climb a tree
Cos it will leave it's whole life, thinking it is stupid
Oya do your own make I do my own
Your next man no be enemy... na lack of money be the enemy

Sapa no kill my dream
For this life o steady grind I must make am oh
Sapa no kill my dreams
E don tey way be say I dey hustle for the paper oh, Abeg e
Sapa no kill my dreams
Education is the key as we graduate dem change the padlock
Sapa won kill my dreams
Baba God, me i beg o say na beg I dey beg oo (make)
Sapa no kill my dream
For this life o steady grind I must make am oh (odi dondon)
Sapa no kill my dreams
E don tey way be say I dey hustle for the paper oh, Abeg e
Sapa no kill my dreams
Education is the key as we graduate dem change the padlock
Sapa won kill my dreams
Baba God... me i beg o say na beg I dey beg oo
Money Money Ego ooohh. Owooo
Money Money Ego ooohh... Kudi
I remember that time I dey hustle for the money
Even night food I dey chop am early morning
My broda no shortcut
Na who give up na him (F) up
Sapa no kill my dream
For this life o steady grind I must make am o
Sapa no kill my dreams
E don tey way be say I dey hustle for the paper oh, Abeg e

Sapa no kill my dreams
Education is the key as we graduate dem change the padlock

Sapa won kill my dreams
Baba God... me i beg o say na beg I dey beg oo
Sapa no be for me



Credits
Writer(s): Joel Tomiwa Olagunju
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link