Sodom & Gomorrah

Hmm hmmm hmmm (Bad boy marvel)

Don't break my heart
(Don't break it o)
Don't break my heart
Don't break my heart
(Don't break it o)
Don't break my heart

Tolani, shey you know say na because of you, boy e never sleep
Every morning if I no see you
Girl it got my BP rising
And my hearti pounding
Swear on my life I can't get enough of you hmm
Make you dey pick my calls
I no fit fall for lamba
I never do you wrong
I no deserve wahala
Alhaji wey dey ball you
Soon he go meet him karma
If you hurt me then the gods will come for you

For this sodom and Gomorrah
(This sodom and Gomorrah)
I dey love you under fire
(Dey love you under fire)
But the damages e yakpa
I no fit recover
Recover I no fit recover

Tolani, dem be tell me say you go leave me
Say you dey for streets
For you girl I need past questions
Make I know wetin I carry
Cause e don dey pass me
If you hurt me swear the gods will come for you uh

For this sodom and Gomorrah
(This sodom and Gomorrah)
I dey love you under fire
(Dey love you under fire)
But the damages e yakpa
I no fit recover
Recover I no fit recover

For this sodom and Gomorrah
I dey love you under fire
But the damages e yakpa
I no fit recover
Recover I no fit recover



Credits
Writer(s): Marvel Ebhodaghe
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link