Longtime
Stacks
Kelly stacks (Kelly stacks)
Yeah
I've been doing for a long time
Kutu for me call me master, aye
When beat drops I'm a gangster
I no be Dbee, I'm a hustler
Fine, fine girls for my left side, hmm
Nice, nice ones for my lifestyle too
I jaye my eye like I no dey see sef
She be texting calling me and things
If I step in the room with you
Things I go do you
Your mama no go like, yeah (no go like)
She never, never go like me baby
If I step in the room with you
Things I go do you
Your mama no go like, yeah (no go like)
She no go like, she no go like, like, like, oh
Hey, Abena
The way you nice dey burst my brain
Why you move so slow like that?
Gbenke me make I give you vibes
Hey, Ablavi
Be like I for move to you
The wey you keep on texting
It's tempting me though
But if I, huh-
Your duna bad come sit pon me
Take you to the bar make we sip palmi
Dey for me make I dey for you
My heart no be room, but e be there you dey
Ha, your duna bad come sit pon me
Take you to the bar make we sip palmi
Dey for me make I dey for you
My heart no be room, but e be there you dey
If I step in the room with you
Things I go do you
Your mama no go like, yeah (no go like)
She never, never go like me baby
If I step in the room with you
Things I go do you
Your mama no go like, yeah (no go like)
She no go like, she go like like (huh)
I've been doing for a long time (long time)
Kutu for me call me master (master)
When beat drop I'm a gangster (gangster)
I no be Dbee I'm a hustler (oh-oh)
I've been doing for a long time (long time)
Kutu for me call me master (master)
When beat drop I'm a gangster
I no be Dbee, I'm a hustler (hey-ey)
Hey, Abena
The way you nice dey burst my brain (my brain)
Why you move so slow like that? (Like that)
Gbenke me make I give you vibes (huh)
Hey, Ablavi (ah-ha)
Be like I for move to you
The wey you keep on texting me
It's tempting me though
What if I -
Know you want me (know you want me)
And I want you (I want you girl)
I've been on your mind and shit
Stop playing hide and seek (stop playing)
I know you want me girl (want me)
I want you too girl
You've been on my mind and shit
And I've been on your mind and shit
I know, know (said I know)
I know
I know, I know, I know, I know, I know
Yeah, hmm-hmm
Step in the room
Step in the step in the, aye
Step in the step in the step in the room
(Aye)
Hmm-hmm
Stacks stacks baby!
Ooh-oh-oh, aye
MJ on the mix
Kelly stacks (Kelly stacks)
Yeah
I've been doing for a long time
Kutu for me call me master, aye
When beat drops I'm a gangster
I no be Dbee, I'm a hustler
Fine, fine girls for my left side, hmm
Nice, nice ones for my lifestyle too
I jaye my eye like I no dey see sef
She be texting calling me and things
If I step in the room with you
Things I go do you
Your mama no go like, yeah (no go like)
She never, never go like me baby
If I step in the room with you
Things I go do you
Your mama no go like, yeah (no go like)
She no go like, she no go like, like, like, oh
Hey, Abena
The way you nice dey burst my brain
Why you move so slow like that?
Gbenke me make I give you vibes
Hey, Ablavi
Be like I for move to you
The wey you keep on texting
It's tempting me though
But if I, huh-
Your duna bad come sit pon me
Take you to the bar make we sip palmi
Dey for me make I dey for you
My heart no be room, but e be there you dey
Ha, your duna bad come sit pon me
Take you to the bar make we sip palmi
Dey for me make I dey for you
My heart no be room, but e be there you dey
If I step in the room with you
Things I go do you
Your mama no go like, yeah (no go like)
She never, never go like me baby
If I step in the room with you
Things I go do you
Your mama no go like, yeah (no go like)
She no go like, she go like like (huh)
I've been doing for a long time (long time)
Kutu for me call me master (master)
When beat drop I'm a gangster (gangster)
I no be Dbee I'm a hustler (oh-oh)
I've been doing for a long time (long time)
Kutu for me call me master (master)
When beat drop I'm a gangster
I no be Dbee, I'm a hustler (hey-ey)
Hey, Abena
The way you nice dey burst my brain (my brain)
Why you move so slow like that? (Like that)
Gbenke me make I give you vibes (huh)
Hey, Ablavi (ah-ha)
Be like I for move to you
The wey you keep on texting me
It's tempting me though
What if I -
Know you want me (know you want me)
And I want you (I want you girl)
I've been on your mind and shit
Stop playing hide and seek (stop playing)
I know you want me girl (want me)
I want you too girl
You've been on my mind and shit
And I've been on your mind and shit
I know, know (said I know)
I know
I know, I know, I know, I know, I know
Yeah, hmm-hmm
Step in the room
Step in the step in the, aye
Step in the step in the step in the room
(Aye)
Hmm-hmm
Stacks stacks baby!
Ooh-oh-oh, aye
MJ on the mix
Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.