E-Kebe

Syyma
Jay kartel ooo
Tjay give them
Ohh baby

Ikebe Ikebe Ikebe Ikebe gi
Ikebe gi ga egbu mmadu
Ikebe gi go kpai person
Ikebe Ikebe Ikebe Ikebe gi
Ikebe gi ga egbu mmadu
Ikebe gi go kpai person
Nobody a fi know baby
Nobody a fi know baby
Nobody a fi know we dey run things
Nobody a fi know
Nobody a fi know baby
Nobody a fi know baby
Nobody a fi know we dey run things
So make we put am on the low low low Bebe
Mama mama I just run a man down
Wey wan carry my Kele
Wey dey give me something go bamidele
You know you know say me I carry pay load
Maka Chukwu if I land on you
Omoge you go tiye eweee
Dem no dey see wetin I dey see
Girl I go fight for your matter
I go kpai for your matter ee aiiii
I know say you be bad girl
I will give you correction
Night and day you go take my injection
Ain't nobody better than you
Ain't nobody sweeter than you baby

Ikebe Ikebe Ikebe Ikebe gi
Ikebe gi ga egbu mmadu
Ikebe gi go kpai person
Ikebe Ikebe Ikebe Ikebe gi
Ikebe gi ga egbu mmadu
Ikebe gi go kpai person
Nobody a fi know baby
Nobody a fi know baby
Nobody a fi know we dey run things
Nobody a fi know
Nobody a fi know baby
Nobody a fi know baby
Nobody a fi know we dey run things
So make we put am on the low low low Bebe
Mama mama I like the she buggy down
She de behave like she wan carry my baby
The way she dey give something kolo bamidele
A little bee of night till your body sore tire like a marathon
Make love to your Raga song till you need sitamol
Ain't nobody Better than you
Ain't nobody sweeter than you
Babay

Ikebe Ikebe Ikebe Ikebe gi
Ikebe gi ga egbu mmadu
Ikebe gi go kpai person
Ikebe Ikebe Ikebe Ikebe gi
Ikebe gi ga egbu mmadu
Ikebe gi go kpai person
Nobody a fi know baby
Nobody a fi know baby
Nobody a fi know we dey run things
Nobody a fi know
Nobody a fi know baby
Nobody a fi know baby
Nobody a fi know we dey run things
So make we put am on the low low low Bebe



Credits
Writer(s): David Johnny, Tochukwu Emmanuel Ejim
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link