When E Go Be (feat. Surex-kiss)

Yeehh Ehhh eee
Say I say
Pami o pami o say pami o
Pami o pami o say pami o

Everyday as I dey hustle for the paper I dey hustle for the doughhh ehhh ahh ehhh
Everyday as I dey hustle for the paper I de hustle for the dough oooo ehh ahhh ahh yehh
Tim ba no le mi o, mani no la ahhh
And if I broke na my business you know
Tim ba no le mi o, mani no la ahhh

No be dem put food for my table make dem leave me I wan enjoy I wan to chop life
No be dem put dem put put food for my table as I dey live my life I no want stress
I no want stress I want drama ehh ehh
Tim ba no le mi o, mani no la ahhh
And if I broke na my business you know
Tim ba no le mi o, mani no la ahhh

Zeh it's your boy cj wanted
Cj wanted oya yarn dem
No be dem put food for my table make dem leave me
I wan enjoy this life make dem free me back then for ghetto dem no send me
But when I blow dem wan send me I be dope nigga I no dey send anybody

Na money de ginger me to the core sure boy le le
I anywhere we de ball big shout out to those men wey dem stand but them fall me
I need money o I need paper ahhh see and if I broke na my business ooo
Me I need money oo I need dollar ahh see and if I broke na my business ooo

Tim ba no le mi o, mani no la ahhh
And if I broke na my business you know
Tim ba no le mi o, mani no la ahhh

No be dem put food for my table
Make dem leave me I wan enjoy I want to chop life
No be dem put food for my table as I dey live my life I no want stress I no want drama

Tim ba no le mi o, mani no la ahhh
And if I broke na my business you know



Credits
Writer(s): Ihemeje Chijioke
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link