What Have You Done

(I've been calling)
(and calling and calling for days o)
(you dey make me dey feel like say I dey craze o)
Kurdi klymax on this one
(I've been calling and calling and calli)
God is with me yeah
(omojesu tun bo card o!)
I've been calling and calling
And calling for days
You listen to your friends
And you know Dem dey craze
Nor be sey I good
But am bad inna way
Even if you end girl
You know I go stay
Love songs not a thing that I do
But I gotta make this track
All For you
And am texting you
Like i be like mumu
Put me on hold
On the call like fool
With my guys we dey track
We dey task nor dey ask
If dey vess for the booze
For the boss we go pass
For my girl and for me
All my boys Dem go stand
Yeah yeah all my guys dem go stand
With Sammy and raski and raph
Jinmi sef
Even debo nor dey fall e be ref
Enter a club and aswear we go peff
But you still on my mind weytin you gimme sef

My Rita rita Rita o (Rita o)
Omena sita si i go (si I go)
Anything you want I do
This thing dey do me like ojo
Even if I try to Go
E be like say I be ado
What is this that you have done
Come to me my si abo

(I dey try to show, them dey rush you)
(My senorita si ado)
(Kita meta you I wi)
(Stay Mae kin abo)

(I dey try to show, them dey rush you)
(My senorita si ado)
(Kita meta you I wi)
(Stay Mae kin abo)

We dey chat on a daily
Sometimes we would call (call)
I never wanna say this
But aswear I dey fall (fall)
That was how we started
And you knowI nor dey stall (I nor dey stall)
You use me to dey play
I dey roll Like ball (like a ball)
But I don't care
I dey blind by the love
Omo this kin thing too dey rough
I feel sorry for myself
But man am in Love
Sometimes I wanna wish that
A man fit to stop
You dey kill am you dey kill am
You dey kill am go
You dey feel am you dey feel am
You Dey feel am go
I dey drop gbedu with
The story of my life
Na the way e dey be
Omo make Dem feel am too

You dey kill am you dey kill am
You dey kill am go
You dey feel am you dey feel am
You Dey feel am go
If I try to dey do all the things that I do
This my life nor go sweet
E go be like Killa o

My Rita rita Rita o
Omena sita si I go
Anything you want I do
This thing dey do me like ojo
Even if I try to Go
E be like say I be ado
What is this that you have done
Come to me my si abo

My Rita rita Rita o
Omena sita si i go
Anything you want i do
Anything you want I do (omojesu tun bo card o!)

I swear you do me like ojo
Even if I try to Go
E be like say I be ado
On this one



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link