NOBODY Freestyle

I no see Nobody
Big swagz
BIg drakku
MOS
Seyi Swagz

Nigba ti kosowo lowo mi
Wey sapa come wa mi
Ta lo ran ya mi
Ko seni to ran iya mi
Only my mommy
Zero Fugazzi
Look at me
I'm Shinning
My dia go fit blind person
More money i be stacking
Them no fit catch me
Me I'm just winning yeah yeah
Them no fit catch me
I'm on a fast lane
And I'm causing Traffic

Them no fit kill me for my mama no
I dey here i dey para para
Why them dey reason my matter
Won ta mi lofa
But omope lota
Eyin bawo
Efe le mi bota
Ori yin ti dota
Mo ni lati kala
Mo kala
Now when you see me pull up in my foreign skrr skrr
You go know say me I dey with my 4 for my trouser
Wahala for person wey go come closer
If e no be money matter oh
E ti werey bota sinu konga

Nigba ti kosowo lowo mi
Wey sapa come wa mi
Ta lo ran ya mi
Ko seni to ran iya mi
Only my mommy
Zero Fugazzi
Look at me
I'm Shinning
My dia go fit blind person
More money I be stacking
Them no fit catch me
Me I'm just winning yeah yeah
Them no fit catch me
I'm on a fast lane
And I'm causing Traffic

Won ma ni my nigga my nigga
Your face show
Your shoe shine my nigga
But all na fake love
All they need na my raba
When I roll
I dey roll with the killers
Roll with the shooters
Roll with the killers
When I'm down I contact my spiritual healer
I buzz my Diviner
I go call on my dealer
Loud 2k
Them go say when you see swagz
Make you bill am
Them no go ket me high in peace
Them wan smoke my killer
Elenu mari maso
Won mari won ma so
Won ma cho kiri cho
cho kiri cho cho cho
Gbogbo iranu tan so
Emi o de gbo nkankan oh yeah
I go just dey ball
Grind for my money
From now till dawn
What will be will be is a must
For this life I no dey rush
You can only block my way
But you can never stop my course
It's not by force oh rara
destiny don't worry
Swagz is coming



Credits
Writer(s): Adeleye Oluwaseyi
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link