Pasta

Le le le le le le
Lo lo lo lo lo lo

Omo mo ti ko e je bi pasta
Making me dey shout holy father
Girl your body bad
No go mind to connect to your router
Is this love is this love That I'm feeling
Baby come take my hands
I'll ride with you

Baby laye mi o
Baby laye mi o
Never ever let you go
No go ever let you go
Baby laye mi o
Baby laye mi o
No go ever let you go
No go ever let you go
Oh my love

Le le le le le le
Lo lo lo lo lo lo

Anything wey dem wn do
Nobody can be like you
Nobody do me like you
Ife mi I won't let go
Make I see your thirty two
Baby come make I satisfy you
Eyin funjowo I gatch you
Oh baby I gatch you
Cos you be my le le le o
Nollywood my oshere
Ibebe to rebete
Me no get time to shalaye o
Cos you be my le le le o
Nollywood my oshere
Ibebe to rebete
Me no get time to shalaye o

Baby laye mi o
Baby laye mi o
Never ever let you go
No go ever let you go
Baby laye mi o
Baby laye mi o
No go ever let you go
No go ever let you go
Oh my love

Le le le le le le
Lo lo lo lo lo lo



Credits
Writer(s): Oyinkansade Akande
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link