Abena (feat. Eniggy)
Bena bena girl yeah
Abena baby memko
Make i lick you mentor girl
I fit be your mentor
Give you pikin wey you sef go fit to Mentor
Don't you,please stop acting funny
Girl you know my loving is true
Is truuue ue yeah
Read through the walls Look in my Eyes
Girl you know that I want you for life
E bi you wey go spark up my life
Odoyewu I fit love you die just you
You you you you you you youuu
Girl you know you shine like Diamond
Ohh ohh ohh yeah
Abena bena bena yeah yeah ...Oh Yeah
(E bi you wey dey ping my pong)
Abena bena bena yeah yeah ...Oh Yeah
(Abena make you sing my song)
Abena bena bena yeah yeah ...Oh Yeah
(I fit to follow you go o)
Abena bena bena yeah yeah ...Oh Yeah
(Bena bena bena bena yeah)
Yeah
So many things I dey think
Shey na Power or love money
Which one go kill me first
So many booze I dey drink
I Dey see many fine girls but na you Be my thirst
I came from a long line of savages
Two timing three peat with the baggages
I even Gave you the whole world Without having it
But you Can't play me for a fool
I ain't having it
I remember when we first met
You dey look me wit one eye
I know you weren't feeling me
But now we living the fast life
Looking how time flies
It feel like dem times is history
I'm sticking with you after all said
Despite the trips and all the lamba You were giving me
Come to me when the sun set
By your side at sunrise is really Where I need to be
Cos na you dey make me nor nor ti Nor
You family so
You don't have to knock on the door
Explosion when we kolobi kor
I Dey wonder how we made it to the Bed from the floor
Girl I'm ready to perform if you're
Down to blow
Dynamite or c4
Omo na only you I dey see for
My trance and day dreams Abena Migwo aww
Abena bena bena yeah yeah ...Oh Yeah
(E bi you wey dey ping my pong)
Abena bena bena yeah yeah ...Oh Yeah
(Abena make you sing my song)
Abena bena bena yeah yeah ...Oh Yeah
(I fit to follow you go o)
Abena bena bena yeah yeah ...Oh Yeah
(Bena bena bena bena yeah)
Abena baby memko
Make i lick you mentor girl
I fit be your mentor
Give you pikin wey you sef go fit to Mentor
Don't you,please stop acting funny
Girl you know my loving is true
Is truuue ue yeah
Read through the walls Look in my Eyes
Girl you know that I want you for life
E bi you wey go spark up my life
Odoyewu I fit love you die just you
You you you you you you youuu
Girl you know you shine like Diamond
Ohh ohh ohh yeah
Abena bena bena yeah yeah ...Oh Yeah
(E bi you wey dey ping my pong)
Abena bena bena yeah yeah ...Oh Yeah
(Abena make you sing my song)
Abena bena bena yeah yeah ...Oh Yeah
(I fit to follow you go o)
Abena bena bena yeah yeah ...Oh Yeah
(Bena bena bena bena yeah)
Yeah
So many things I dey think
Shey na Power or love money
Which one go kill me first
So many booze I dey drink
I Dey see many fine girls but na you Be my thirst
I came from a long line of savages
Two timing three peat with the baggages
I even Gave you the whole world Without having it
But you Can't play me for a fool
I ain't having it
I remember when we first met
You dey look me wit one eye
I know you weren't feeling me
But now we living the fast life
Looking how time flies
It feel like dem times is history
I'm sticking with you after all said
Despite the trips and all the lamba You were giving me
Come to me when the sun set
By your side at sunrise is really Where I need to be
Cos na you dey make me nor nor ti Nor
You family so
You don't have to knock on the door
Explosion when we kolobi kor
I Dey wonder how we made it to the Bed from the floor
Girl I'm ready to perform if you're
Down to blow
Dynamite or c4
Omo na only you I dey see for
My trance and day dreams Abena Migwo aww
Abena bena bena yeah yeah ...Oh Yeah
(E bi you wey dey ping my pong)
Abena bena bena yeah yeah ...Oh Yeah
(Abena make you sing my song)
Abena bena bena yeah yeah ...Oh Yeah
(I fit to follow you go o)
Abena bena bena yeah yeah ...Oh Yeah
(Bena bena bena bena yeah)
Credits
Writer(s): Obasanmi Oluwaseun
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2025 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.