Oshe

Johndee on this one yeh

Onome gimme everything wey me want
And I'll give you everything wey you want
Onome gimme everything wey me need
And I'll give you everything in me

Onome tell what you feel about me
Cuz Na your bumbum me Dey feel abt you
Onome tell me where you Dey, have been waiting
Girl have been waiting for your call

Oshe! Oshe
Carry me trabaye oshe
Miole lole oshe!
7 bottles Hennessy oshe o!

Oshe! Oshe
Carry me trabaye oshe
Miole lole oshe!
7 bottles Hennessy oshe o!

Kpalanse my head dey do me gbaun gbaun
You do me things I no require
Your ringing tone, e sweet like choir
Oh oh maya o

Kpalanse my head dey do me gbaun gbaun
You do me things I no require
Your ringing tone, e sweet like choir
Oh oh maya o

Oshe! Oshe
Carry me trabaye oshe
Miole lole oshe!
7 bottles Hennessy oshe o!

Oshe! Oshe
Carry me trabaye oshe
Miole lole oshe!
7 bottles Hennessy oshe o!

My baby step to the dance floor
I want to see all your style at once
My baby no dey jealous
Cuz I want to chop all your friends combine
Plenty ladies want my thing oshe
Plenty ladies want my thing online eya eyah

Oshe, Omalicha nwayi oma
Let me take you downtown and show you to dem man dem
Make I clear you like antenna
Olomi Lara o, my baby no be like dem
I'll be singing your anthem
O le pemi ni o'soldier, I go be your mini sergeant
Baby call me your majesty
I'll be running emergency

Oshe! Oshe
Carry me trabaye oshe
Miole lole oshe!
7 bottles Hennessy oshe o!

Oshe! Oshe
Carry me trabaye oshe
Miole lole oshe!
7 bottles Hennessy oshe o!

Kpalanse my head dey do me gbaun gbaun
You do me things I no require
Your ringing tone, e sweet like choir
Oh oh maya o

Kpalanse my head dey do me gbaun gbaun
You do me things I no require
Your ringing tone, e sweet like choir
Oh oh maya o

Oshe! Oshe
Carry me trabaye oshe
Miole lole oshe!
7 bottles Hennessy oshe o!

Oshe! Oshe
Carry me trabaye oshe
Miole lole oshe!
7 bottles Hennessy oshe o!



Credits
Writer(s): John Dee, Marcus Micheal
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link