Igbo
Me I no really send person, when I don smoke Igbo
Some times they wonder I sound when dem Dey hear my flow
The weed is my habit, I craze say I no smoke Igbo
They carry my matter for head I just dey here dey slow
When I Dey wake up every morning that's the thing I roll
I know I'm winning when at peace and them self Dey go know
I no wan go below
That's why I Just Dey grow
Me and all my guys here we chill,we been Smoking Igbo
I keep it burning every time even when it Dey snow
Even just light the blunt from home when I get the two Shows
I started back from scratch but I'm taking it all in all growth
Even when I start rapp, I know I can't fucking go broke
Wanna make milli every sec, I stay down for dough
Legalize the weed in my house,smoking it with all my bro's
Tackle the problem wey I know say nobody go show
I hope to reach the top I don't care how it fucking goes
Omo I don see something
I no Dey sick but I Dey take the medicine
These niggas fear dem no wan go to prison
Az and loud is not a good comparison, that's a poor comparison
Omo I no Dey settle
I no Dey sleep all night you know level
I dey go mad walahi But yet I still Dey gentle
Me when enter show I still be spending
You know the reason
And I still be balling
Pull up on niggas when them still dey envy
Why them Dey famz but yet dem still Dey hate me
So many shit but yet I still be working
Still be flaunting
Yet I still be wanting
Living my dream all Dey,
I still be balling
I no dey ball but yet I still be scoring
Big on big weDey pray that why we still be praying
Pray for mercy
Too much talk e no Dey full basket
See all this blue note falling out my tight pocket
I know I'm the fucking plug and sure God is true socket
That bitch was born in church when shee knee She do suck it
I tell that nigga wey Dey there Make he play me
Me I no need the stress I just want Dey live stress free
Make all this bitches wey Dey here make dem Dey come suck it

Why them dey famz but yet dem still Dey hate me
So many shit but yet I still be working
Still be flaunting
Yet I still be wanting
Living my dream all Dey

Credits
Writer(s): Yg Ralph Yg Ralph
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.