Commando
You've got the whole world in your hand
You've got the whole world in your hand
Wetin pass you e no dey, dey, dey, ehh
You've got the whole world in your hand
Commando do, do, commando, commando
I get God and I get life
Everything else e go work for me
Me I no dey to dey run kiti kata (kiti kata, kiti kata)
Na you make the favour follow me o
You make the blessing come dey knock my door
And if I want I go order o, order oooo
Me no dey do forecasting
Anything I want I order o
Everything nice and smooth
E be like Didier Drogba, Drogba o
Me no dey do forecasting
Anything I want I order o
Everything nice and smooth
E be like Didier Drogba, Drogba o
You've got the whole world in your hand (you've got the whole world in your hand)
Wetin pass you e no dey, dey, dey
You've got the whole world in your hand
Commando do, do, commando, commando
Commander o yea, yea
Follow the lamb I dey see am the thing dey totori
Na you tell me say my pikin when you need me, make you dey call on me
This na my confidence
Every time I call you over competent
I no need to komot from you, you're the vine
And I go dey steady dey tap am
Me no dey do forecasting
Anything I want I order o
Everything nice and smooth
E be like Didier Drogba, Drogba o
Me no dey do forecasting
Anything I want I order o
Everything nice and smooth
E be like Didier Drogba Drogba o
You've got the whole world in your hand (you've got the whole world in your hand)
Wetin pass you e no dey, dey, dey (dey, dey, dey)
You've got the whole world in your hand (ya, ya)
Commando do, do, commando
You've got the whole world in your hand (you've got the whole world in your hand)
Wetin pass you e no dey, dey, dey (dey, dey, won dey, won dey)
You've got the whole world in your hand (ya, ya)
Commando do, do, commando
Biko Kponu Chinasa, oh
Chinasaram okwu k'ibu
Chinedu
Chinedum ije ka ị bụ
Onye Nsọ
Só gi macha ihe n'ile
Commando do, do, ohh commando

Credits
Writer(s): Daniel Johnson
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.