Settings

For the settings
Niggas feeling like makavali
I go look good in a pretty Shelby
Gbedu too epileptic

Omo na cruise lanje ooo
Omo oro mii koni baje oooo
Sha Mari ko sha reason
To make money no easy ooo

Cruise lanje ooo
Omo oro mii koni baje oooo
Sha Mari ko sha reason
To make money no easy ooo

Omo oro towo givenchy
Di apo eeehh mu komalo jugbesi
Bad boi coming from the trenches
Moduro re ele yo mi settings

So many things people talk ooo
Obo sapa i no go fuck ooo
Things Dey my mind I wan talk ooo
So many songs I go drop ooo
Ede ma gbo ooo ede ma shock ooo

Ore oluwa ni mo fin ball ooo
Man I'm loyal me I humble
I've been Lowkey fighting battle
Dem be Dey find me I Dey my circle

My phone on dnd me I no want stress
Everyday I Dey pray for baba bless
Me I need a girl with a biggedest
Like month everest

Omo na cruise lanje ooo
Omo oro mii koni baje oooo
Sha Mari ko sha reason
To make money no easy ooo

Cruise lanje ooo
Omo oro mii koni baje oooo
Sha Mari ko sha reason
To make money no easy ooo

So many many
Wey people tell me
Succes I'm aiming
Iyen ko kan mii
My mama tell me
Iwo omo mii
Keep going slowly
Trust nobody

As a bad guy mio kana
Ore oluwa ni mo wawa
Dem Dey want make I run down
Modurore mio gara

Omo na cruise lanje ooo
Omo oro mii koni baje oooo
Sha Mari ko sha reason
To make money is not easy ooo

Cruise lanje ooo
Omo oro mii koni baje oooo
Sha Mari ko sha reason
To make money no easy ooo

Oo'watch
Gbo
Hesh code



Credits
Writer(s): Habeeb Olusesi
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link