Balance (feat. Abobi Eddieroll)
Yaah
De Ridaz
Aya ya ya uhmm
How e Dey be
ABOBI Jammaker
Make I sit on this beat Like Royal Highness
I be police for Naija, Tell me who go die Next
Our brothers dey die, there mothers Dey Cry
If you check wetin kill them, No be sickness
Walai
But I believe one day, Everywhere go good
Baba my people Dey pray,Abeg show
Your face, I no sleep last night
Na hunger make me fold my face
I know na who work go chop
Na who get girl go fuck, I know no pain
No gain, This pain don too much
Abeg wey the gain
Baba this country don hard
Abeg show your face, Ya, Come and
Show us the way.
Ebelebe egbu oooohhh
Oluwa bless my guys with money
Bless my best friends mummy
Uhmm and my Niqqaz for me
Say me and my guys we Dey balance ye
Balance ye balance ye balance ye
We Dey storm the club wey Dey balance ye
Balance ye balance ye balance ye
Say me and my guys we Dey balance ye
Balance ye balance ye balance ye
We Dey storm the club wey Dey balance ye
Balance ye balance ye balance ye
How e Dey be
Aboy there Aboy na we musicians see eh
Omo we Dey beg God
Because Boyz wan Flex
Give them Bakery
Baba give us the Bread
Give them the head
Baba give us the Sense
I be Chief Cornerstone
Wey the girls them reject!
But wait ehh! Dorime no go pass me
E no get how even SAPA wan Dey knack me
Give them pepper body like
Ogbanje Dey catch me!
Even when them give me blow Job
Them no fit sap me
10milli no go bad shaa
On my own men carry gun like mafia
Nothing Dey funny when we broke
We no Dey laugh shaa
Owo Dey shut down club How Lafia
Ebelebe egbu oooohhh
Oluwa bless my guys with money
Bless my best friends mummy
Uhmm and my Niqqaz for me
Say me and my guys we Dey balance ye
Balance ye balance ye balance ye
We Dey storm the club wey Dey balance ye
Balance ye balance ye balance ye
Ebelebe egbu oooohh
Ebelebe egbu oooohh
Bless my people for me
Ebelebe egbu
Ebelebe egbu
De Ridaz
Aya ya ya uhmm
How e Dey be
ABOBI Jammaker
Make I sit on this beat Like Royal Highness
I be police for Naija, Tell me who go die Next
Our brothers dey die, there mothers Dey Cry
If you check wetin kill them, No be sickness
Walai
But I believe one day, Everywhere go good
Baba my people Dey pray,Abeg show
Your face, I no sleep last night
Na hunger make me fold my face
I know na who work go chop
Na who get girl go fuck, I know no pain
No gain, This pain don too much
Abeg wey the gain
Baba this country don hard
Abeg show your face, Ya, Come and
Show us the way.
Ebelebe egbu oooohhh
Oluwa bless my guys with money
Bless my best friends mummy
Uhmm and my Niqqaz for me
Say me and my guys we Dey balance ye
Balance ye balance ye balance ye
We Dey storm the club wey Dey balance ye
Balance ye balance ye balance ye
Say me and my guys we Dey balance ye
Balance ye balance ye balance ye
We Dey storm the club wey Dey balance ye
Balance ye balance ye balance ye
How e Dey be
Aboy there Aboy na we musicians see eh
Omo we Dey beg God
Because Boyz wan Flex
Give them Bakery
Baba give us the Bread
Give them the head
Baba give us the Sense
I be Chief Cornerstone
Wey the girls them reject!
But wait ehh! Dorime no go pass me
E no get how even SAPA wan Dey knack me
Give them pepper body like
Ogbanje Dey catch me!
Even when them give me blow Job
Them no fit sap me
10milli no go bad shaa
On my own men carry gun like mafia
Nothing Dey funny when we broke
We no Dey laugh shaa
Owo Dey shut down club How Lafia
Ebelebe egbu oooohhh
Oluwa bless my guys with money
Bless my best friends mummy
Uhmm and my Niqqaz for me
Say me and my guys we Dey balance ye
Balance ye balance ye balance ye
We Dey storm the club wey Dey balance ye
Balance ye balance ye balance ye
Ebelebe egbu oooohh
Ebelebe egbu oooohh
Bless my people for me
Ebelebe egbu
Ebelebe egbu
Credits
Writer(s): Abobi Eddieroll, De Ridaz, Elechi Prince Enyindah, Prince Enyindah Elechi, Prince Enyindah Elechi Elechi, Rejoice Ekweme Jnr, Rejoice Junior Ekweme
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.