Trabaye

Olololololo yeh!
Ah ahn ah ahn
Honey Boi gon gon gon see!

Mama say make I work hard oh!
Any shishe sha lon ri ere o
Omo mi no go dull am oh
Tori owaye wa suffer oh!
Mama say make I work hard oh

Mama say make I work hard oh!!!
Any shishe sha lon ri ere o
Omo mi no go dull am oh
Tori owaye wa suffer oh!
Mama say make I work hard oh

Bami shey mofe kore dele
One day my hustle go pay
One day I go pop champagne
Oluwa bami shey eh eh eh!
Mofe koredele
One day my hustle go pay
One day I go pop champagne

Oluwa Bami shey... mofe kore dele
One day my hustle go pay
One day I go pop champagne
Oluwa bami shey eh eh eh!
Mofe koredele
One day my hustle go pay
One day I go pop champagne

Oluwa bami shey... shey
Baba wa gbemi trabeye
When my hustle go pay... pay
Mofe lowo mio le shalaye
Watin go be go be
Lifee na turn by turn oh oh
When e go rch my turn oh oh
Cus me sef I want to ball

I gat so many story on my head
wey I need to drop
Nkon toju mi tiri wo enu mi kose so
Watin my eye don see
See my mouth no fit talk
But I know say one day one day
Omo e go reach my turn
So many of my niggas don blow
And so many don collect
Then I con dey wonder
Shey na talent I no get
I gat so many dream of my own
Wey I need to chase
because say money no dey
Make everything con delay
Baba God answer my call
Make poverty clear the way
Make the niggas wey dey underrate
Make there start to dey rate
Oluwa shey mi ni omologo bi alhaji pasuma
Koda lori phone koma sofun mu pe hello sir
No sponsors no head
Everytime promise and fail
Sheyb na because of grace
Na ein make me just dey pray
Baba God am on my way
So make you open the gate
If I no make this money
Abeg tell me watin I gain

Oluwa bami shey... shey
Baba wa gbemi trabeye
When my hustle go pay... pay
Mofe lowo mio le shalaye
Watin go be go be
Lifee na turn by turn oh oh
When e go rch my turn oh oh
Cause me sef I want to ball

And everything wey you dey do
Watch your back koma beru
Cause when you get problem today
Nobody go dey for you
Tori ayele
And when the hustle never pay
Them go dey use you dey play
Won gbagbe pe oluwa lole shey

Ah ahn ah ahn



Credits
Writer(s): Tioluwani Olamide
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link