Yama(Shine)

Yeah yeah
Call me Riclord
Chop Life make life no go Chop you
Anything you do
Them ko Complain o
Do ur Best No kill Ur Self o
No dey try to dey pretend o
Dem ko Bla! Bla! Bla, Dem ko Bla! Bla! Bla!
Yama Yama Yama
Yama Yama Yama
Yama Yama Yama
Yama Arise and shine o
Yama Yama Yama (Mbudear)
Yama Yama Yama (Kilode)
Yama Yama Yama
Yama, Arise and shine o
I say POS everywhere you go
No dey sit-down dey look o
Find something wetin good to Do
Surely you ko Reap wetin u been Sow
Many people ko dey wish you Bad
Never let their talk to bring you down (Oh no no no)
Oluwa ko Dey Ur back just make money in your Bank o
Yama Yama Yama
Yama Yama Yama
Yama Yama Yama
Yama Arise and shine o
Yama Yama Yama (Mbudear)
Yama Yama Yama
(Kilode)
Yama Yama Yama
Yama, Arise and Shine o
Anything you do
Dem ko Complain o
Do Ur best,No kill Ur Self o
No dey try to dey pretend o
Dem ko Bla! Bla! Bla! Dem ko Bla! Bla! Bla!
Isiah Chapter 60 from vs 1
This song issa banger from verse one
No go do misbehavior Kufeke your Neighbor
Be yourself Nam yak MMO ekop your Flavour
Meh Owo Akpa, meh Owo Amana Eyah Ewong Mkpo
Money dey e no dey still dey fresh up
You dey for Calabar Akwa Ibom or Lagos
Give thanks to God
Anytime that you wake up
Yama Yama Yama
Yama Yama Yama
Yama Yama Yama
Yama, Arise and shine o
Yama Yama Yama
(Mbudear)
Yama Yama Yama
(Kilode)
Yama Yama Yama
Yama Arise and shine o

Yama Yama oh oh
Yama Yama eh eh
Arise and shine
Arise and shine uh woaw
Go go go go go go
Riclord the fabulous Rapper



Credits
Writer(s): Richard Umoren
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link