Life

We don't wanna fall
We don't wanna fall

Oh thank you my God
Wanna see your grace
Wanna pray everyday
Don't wanna fall
Ahn thank you my God you are my father
I just think about this life
I just think about this life
Poverty ishee oun mu eyan jale
Oun mu pa eyan
Pain is too plenty
Suffering too plenty
Ishee too plenty
Just wanna think
Just wanna think
Just wanna think about life
Wanna think wanna think
Wanna think about this life
Don't wanna fall no suffering anymore
Wanna think
Wanna think about this life
Don't wanna fall no suffering anymore

He be like say person no dey reason ooo na lie ooo
I dey talk i dey talk too much na lie ooo
I dey sing i dey sing too much na lie oooo
People in this life dey no dey reason person matter
Dey go dey talk say you wear cloth to ti doti
Even you wear the one wey neat they go dey talk
Say u dey act like Angel
They go dey talk say
F... k him he is a stupid boy
Na wetin dem go talk be that ooo
Wanna think wanna think
Wanna think about this life
Don't wanna fall no suffering anymore
Wanna think wanna think
Wanna think about this life
Don't wanna fall no suffering anymore



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link