Losing You

Yeah, yeah

You see the numbers don't lie
I dedicated my time
To give you love, be that guy
Wey go make everything right

I fit to mental, walahi
Abi to love self na crime?
Shey until I fall down and die?
You are my moonlight in the night

'Cause you don't look at me the way you used to, baby
You know this is true chargie
Making me jealous of your phone
Can we just go back to the way we used to, baby?
You're so beautiful, tell me
Am I doing something wrong?

'Cause I'm losing you slowly, losing you slowly, yeah
It's cold, and it's freezing, it's you that I need
All the loving you show me, kisses in the morning, yeah
Me girl, I miss you like eleran miss him machete, eh

This kind love, you no fit comot (ah-ah-ah)
This kind love making me comport
My diamond, you're the one I want (ah-ah-ah)
Dem line up, wan see we fuck up

Me I no go let them know
Me I no go let them know
Know, know, know, know, know
Wetin be the problem o?
Baby, I go work am o

'Cause you don't look at me the way you used to, baby
You know this is true chargie
Making me jealous of your phone
And we don't do that thing the way we used to, baby
You're so beautiful, tell me
Am I doing something wrong?

'Cause I'm losing you slowly, losing you slowly, yeah
It's cold, and it's freezing, it's you that I need
All the loving you showed me, the kisses in the morning, yeah
Girl, I dey miss you like eleran miss him machete

My girl, my eye don clean like omo
I be dey doubt you before like a promo
But the way I'm falling for you
Say if I no even get, I go borrow

Can't explain the feeling, but I'm feeling this way
You're so special
Like panadol, you take all my pain, yeah

But you don't look at me the way you used to, baby
You know this is true chargie
Making me jealous of your phone
You know we don't do that thing the way we used to, baby
You so beautiful, tell me
Am I doing something wrong?

'Cause I'm losing you slowly, losing you slowly, yeah
Cold and it's freezing, it's you that I need
And all the loving you show me, kisses in the morning, yeah
Girl, I dey miss you like eleran miss him machete

'Cause I'm losing you slowly, losing you slowly, yeah
It's cold, and it's freezing, it's you that I need
All the loving you show me, kisses in the morning, yeah
Me girl, I miss you like eleran miss him machete



Credits
Writer(s): Alexander Adewunmi Adelabu, Prince Oghenemine Omoferi, John Vincent Ighodaro, Alexandre Uwaifo, Charles Chibueze Chukwu
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link