Criminal (feat. Joint 77)

Xupa dhat ewe boi,Joint 77
Money no dey ehhh
No be easy ehhh yh

Police dey look for me they say I be criminal
Cybercrime say six months for a minimal
System aint working everything is critical
I never chose these streets
These streets chose me
Whatever dem talk my mom loves me
Inspirational
See I be hood boy I dey search money
I be street boi I dey search money
I be rude boi wey dey get money
Search money we go get money
Whatever dem do we will not die
Whatever dem do we shall conquer
I dey hustle ooo I no be criminal

Dem say I be criminal
Cyberfraud criminal
I might do six months for minimal
I no be criminal
Dem say I be criminal
Drug dealer criminal
I might do six years for minimal
I no be criminal dem talk say I be criminal

Joint 77
Me I don suffer me I don tire
I no dey scam I be just buyer
So officer you for cease fire
Man dey grind from January to December yh
I just dey find some abodoo
I dey grind for the school I be aprodo
And I be bad for the mic if you don't know
So you for no say my hustle go pay yee
Now dem say od3shie runaway
Me and xupa dey do galamsey
Wey ebi illegal so we for go jail
Dem say I be criminal I for go jail
Yo but you no get no evidence oooo
No evidence oooo
Dem say sakawa I say all be lie
Dem say I be criminal
Cyberfraud criminal
I might do six months for minimal
I no be criminal
Dem say I be criminal
Drug dealer criminal
I might do six years for minimal
I no be criminal
Dem say I be criminal
Cyberfraud criminal
I might do six months for minimal
I no be criminal
Dem say I be criminal
Drug dealer criminal
I might do six years for minimal
I no be criminal
dem talk say I be criminal
Hustler Number One



Credits
Writer(s): Febous Agbenu
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link