Another Day

Wetin you get
Wey another man never get before
Wetin you own
Wey another man never own before
You carry mata for head
Like say you be God
Dust to dust
Nobody go live forever

The person wey you see yesterday
You no see am today
You know no say nah privilege
Me and you were take see today

Echi di ime
Echi
Echi di ime
If e no be today
Tomorrow na another day

Put a smile on your face
Make you no dey frawn
No let the depression to way you down
Stand up and fight it
You go conquer
You go conquer
Sorrow might come but remember
Say baba dey heaven hallelujah
Just knee down and sing hosanna
Joy comes in the morning
Olorun lo shola
Keseni to mola
So keep it stronger
Is not yet over

The person wey you see yesterday
You no see am today
You know no say na privilege
Me and you we take see today

Echi di ime
Echi
Echi di ime
If e no be today
Tomorrow na another day



Credits
Writer(s): Peter Super
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link