Dey for Me

Yeah yeah yeaahhh
Yeah yeah yeahhh yeeahhh
Uhhh yeeehhee

Tryna get the paper ah ain't talking A4
You know dem big bags is wat we pray for
As I love myself naso i love my neighbor
But Na u wey Dey for me na u I Dey for
Ah kept it real but they changed on me
But they still gon put the blame on me
But fuck you i don't even need ur fake loving
Omo Shout out to the real ones wey Dey for me
Yeeaaah yeah wey dey for me
Omo shout the real ones wey Dey for me
Fuck you i don't even need ur fake loving
Omo Shout out to the real ones wey Dey for me

Why u mad at me m just tryna make a M
I lost a lotta friends but am not tryna make amends
Bro e no go make sense if a Nigga no chase cheque
This hustle is too real for me to be with fake friends

I want the money please sumtin like a Hunnit Gs
Steady smokin hot but u will never see me burning trees
Young nigga my shii is wavy I got the keys
I'm coming tru with the tsunami and I'm boutta FLOOD D STREETZ

So fuck the opps nigga fuck the rivals
The wave is undefeated yeah u no fit stop the tidal
Gat that money on my mind boy am never idle
Set the goals and I shoot shots without a riffle

Just a Yung nigga tryna shake the trenches
Yeah we posted on the block like we
Playing tetris
I want the love Nigga fuck the hate
I'm just outchea tryna get money and motivate

Tryna get the paper ah ain't talking a4
You know dem big bags is wat we pray for
As I love myself naso i love my neighbor
But Na u wey Dey for me na u I Dey for
Ah kept it real but they changed on me
But they still gon put the blame on me
But fuck you i don't even need ur fake loving
Omo Shout out to the real ones wey Dey for me
Yeeaaah yeah wey dey for me
Omo shout out to the real ones wey Dey for me
Fuck you i don't even need ur fake loving
Omo Shout out to the real ones wey Dey for me

I be like shout out to the fans wey Dey wait on me
Awon temi nigboro wey Dey anticipate for me
I no know why all this fuck boys Dey hate on me
E Dey funi coz am only tryna make money

I do this for my fam coz I know dem Dey for me
Tryna make my mama proud I know say she dey pray for me
So tel dem fuck boys to stay away from me
Everytin on God coz I know he will make a way for me

Still the Same old Yung nigga ain't shit changed
I'm just tryna get money and cop those big chains
Ah ain't even catching feelings yo the bitch lame
Yeah you was riding with a nigga but u switched lanes

Even as a small boy I dun Dey tink like man
I want the Money i'm just outchea tryna feed my fam
So I no get time to Dey DM girls on Instagram
So i be like fuck the internet that shit na scam

Tryna get the paper ah ain't talking a4
You know dem big bags is wat we pray for
As I love myself naso i love my neighbor
But Na u wey Dey for me na u I Dey for
Ah kept it real but they changed on me
But they still gon put the blame on me
But fuck you i don't even need ur fake loving
Omo Shout out to the real ones wey Dey for me
Yeeaaah yeah wey dey for me
Omo shout out to the real ones wey Dey for me
Fuck you i don't even need ur fake loving
Omo Shout out to the real ones wey Dey for me



Credits
Writer(s): Precious Samuel Omachonu
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link