Overthinking

Human being yeah

As you dey grow be the more you dey think yeah ee
Too much be things wey dey stress my life

Things wey dey mesmerize my mind dey make my temperature rise

Oh edey buss my mind
Though mi no business nuff issues mi get pon the road true me know me ago fix this
JAH almighty forever protect me and
Pon the road me no go thirsty

Provide fi me and all the things me ago need
That's why me give thanks anytime me touch the street cah di road no easy no
Di road no easy no

Oh lord

Guide over the youth dem
The future leader dem mess up the system
And make we sufferer

So we no ease
We overthink
The system ah make me sick
So we dey sin

But me get it
Anyhow weh me want it me get it
The man weh gimme life me no forget him
JAH watch over me
JAH watch over me

Oh lord

I too dey overthink
I too dey overthink
Overthinking no dey solve problem
Oh no no

Say I too dey overthink
I too dey overthink
Overthinking no dey solve problem
Oh no no

Stress from the family
Stress from friends
Stress from the hater dem aso me feel so depressed but mi haffi do me best

And move on
No bother waste time

No bother stress my life
Fi turn a next man
Think seh mi ago copy
Original lifestyle ano photocopy

Wo morkporm be miade zor miadze anyi
Ne miede zor miakli nu miadze anyi
Gake dey Mawu ga dey for me
Sogbolisa forever dey for me ee

Mm ee ee (Uh)
I too young to dey feel this way
Oh my lord come safe me please
Make you con dey for my space ey ace

I too dey overthink
I too dey overthink
Overthinking no dey solve problem
Oh no no

Say I too dey overthink
I too dey overthink
Overthinking no dey solve problem

Oh no no
Oh no no
Oh no no

Higher higher
Higher higher
Jewel jailer
Jailer



Credits
Writer(s): Jewel Jailer
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link