Constant

Ima ni ge bu MMAdu
Everytime I try to love
Girl you know say you too gbadu
But I have no other choice
Cus you know
I can't withstand
You

Jo maple tu ta aplle
Cuz you know girl
I too like you
I too like you uhh

Kàma
Prapa
Never ever ever
Leave you
Girl you know
Are my sunshine

Never leave you
Girl my sunshine

This kind gbedu
I give you everyday
On constant

Kàma
Prapa
Never ever ever
Leave you
Girl you know
Are my sunshine

Never leave you
Girl my sunshine

This kind gbedu
I give you everyday
On constant

Serena
I go make you be on design
Skim all over you my soul
You the one I wanna know
Give me love you no be shoben

Uho
Give you love
You go put am
For padlock

Baby you could
Go open your
Crop top

Simi make we
Go pana
Your bed

Kàma
Prapa
Never ever ever
Leave you
Girl you know
Are my sunshine

Never leave you
Girl my sunshine

This kind gbedu
I give you everyday
On constant

Kàma
Pràpa
Never ever ever
Leave you
Girl you know
Are my sunshine

Never leave you
Girl my sunshine

This kind gbedu
I give you everyday
On constant

I can't shout
Wetin you do me for body
Baby
I go Dey constant
If dem like make dem come
Dem go see say na do or die

Anything make dem talk o
All I no say na love o
Risk it all for your love o
Kàma
Prapa
Never ever ever
Leave you
Girl you know
Are my sunshine

Never leave you
Girl my sunshine

This kind gbedu
I give you everyday
On constant

Kàma
Prapa
Never ever ever
Leave you
Girl you know
Are my sunshine

Never leave you
Girl my sunshine

This kind gbedu
I give you everyday
On constant



Credits
Writer(s): Jersey Ikwumezie
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link