Xoxo by Force

Coke ati Pepsi lalale

Ebami pe ewa tomi eba mi pe shade
Say tonight E ama party
Breakfast lomaje to ba lor fall in love omo ajeh
She say tide mumi de ile
But I tell her say I no dey do mo sare Mo sare

Make I no go fall in love
All these boyfriend wahala e dey turn me off
Even if I wan fall in love
E gats be like ag baby and simi love
Make I no go fall in love
All these boyfriend wahala e dey turn me off
Even if I wan fall in love
E gats be like ag baby and simi love

She say she wan know my name
She said she like the structure of my face
She wanna wake up to me everyday
And am the only to put put a smile on her face

We'll get married on a Wednesday
Take me home to meet your daddy
Am all that she ever imagined
She don drop her boyfriend can you imagine
Oga ju this one na matter I no fit handle
Lord pls guide me all the girls dem wan take my soul away
Oga ju this one na matter I no fit handle
Lord pls guide me all the girls dem wan take my soul away

Coke ati Pepsi lalale
Ebami pe ewa tomi eba mi pe shade
Say tonight E ama party
Breakfast lomaje to ba lor fall in love omo ajeh
She say tide mumi de ile
But I tell her say I no dey do mo sare Mo sare

Make I no go fall in love
All these boyfriend wahala e dey turn me off
Even if I wan fall in love
E gats be like ag baby and simi love
Make I no go fall in love
All these boyfriend wahala e dey turn me off
Even if I wan fall in love
E gats be like ag baby and simi love
Make I no go fall in love
All these boyfriend wahala e dey turn me off
Even if I wan fall in love
E gats be like ag baby and simi love
Make I no go fall in love
All these boyfriend wahala e dey turn me off
Even if I wan fall in love
E gats be like ag baby and simi love



Credits
Writer(s): Akintide Alo
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link