Lion

(E no be ordinary something oh no no)

Bad man wan cut off my legs
E no want me make I dance
(No oh oh)
E no want me make I orgasm
As Dem Dey suckle my bress
(Yeah yeah)

Bad man wan stop all my blessings
But oil Dey for my head
(Iyo oh)
E no want me make I orgasm
As dem Dey give me head

But I am spiritual Omo
(Yé Yé)
I Send my praises
My prayers
My supplications to God oh
Uh nuh

I no dey fear nobody
My God wey gat my back oh long long
(Yé Yé)
So I'm just living my life with love and harmony
(Living my life uh)
Even though them hating me
(Living my life uh...)
I'm still gon be

The LION in the jungle
Can no one pull me down
Ain't no one see me frown

If they ever wanna hear me roar
I'll bring the city down
I'll bring the city down

The LION in the jungle
(I'm the lion in the jungle)
Can no one pull me down
Can no one steal my crown

They ever wanna hear me roar
(Oh oh oh)
I'll bring the city down
I'll bring the city down

I know say I, I no get clean sheet
(No oh)
And walahi, Nobody holy
(No oh oh)
So I Dey try, make I no shiit
On top the hand Wey been feed me
(Hmmm yé)

So brother try
Make you no hate me
(No hate me)
If I offend you
Quickly forgive me

When I Dey hungry
Shey na you feed me
Now I am winning
Come and jolly with me

Cos I am spiritual Omo
(Yé Aii)
I Send my praises
My prayers
My supplications to God oh
Uh nuh

I no dey fear nobody
My God wey gat my back oh long long
(Very long time)
So I'm just living my life with love and harmony
(Living my life)
Even though them hating me
(Living my life)
I'm still gon be

The LION in the jungle
Can no one pull me down
(No one)

Ain't no one see me frown
(Oh no one)

If they ever wanna hear me roar
(Cos my Grace Is Big Enough)

I'll bring the city down
(I'll bring the city down)
I'll bring the city down
(I'll bring the city down)

The LION in the jungle
(I'm the lion in the jungle oh, I'm the lion in the jungle)

Can no one pull me down
(I'm the lion in the jungle)
Can no one steal my crown
(You be the lion for your jungle)

They ever wanna hear me roar
(Na you be the lion for your jungle)
(Me I be the lion for my jungle)

I'll bring the city down
(I'll bring the city down)
I'll bring the city down
(I'll bring the city down)
You know oh

Spiritual Murano
Chuvano
Oh oh oh

E no be ordinary something oh no no oh
Eh



Credits
Writer(s): Chukwuneku Otuya
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link