MMBM (Money Must Be Made)

Berri wey dey sing song yea

Yo X!
I don come with another one

JejeIy I dey hustle
I dey live my life
Odeshi God cover me I no fit kpai
Even Dangote sef omo him still dey grind
Na why me I focus I no think am twice

Ah
O gozirim a gozi
I'm living my fantasy
Na only God dey cover me
Steadily o no dulling
O gozirim a gozi
I'm living my fantasy
Na only God dey cover me

Money must be made o
Made o
Made o
Money must be made o
Made o
Made o
Money must be made o
Made o
Made o
Money must be made o
Made o
Made o
Money must be made o

Ogbeni iya lo ma je
Sho ra ko ma lo pe
Why you wan give me five percent
Before you use me I go use my sense
No send nobody father
I dey find my raba
I no like sapa
Bad energy oya back to sender

Ah
O gozirim a gozi
I'm living my fantasy
Na only God dey cover me
Steadily o no dulling
O gozirim a gozi
I'm living my fantasy
Na only God dey cover me

Money must be made o
Made o
Made o
Money must be made o
Made o
Made o
Money must be made o
Made o
Made o
Money must be made o
Made o
Made o
Money must be made o

Yo X!
Gi

Gi
Gidem



Credits
Writer(s): Berri-tiga
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link